Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Street Affair Lyrics by Victony

Stubborn

2024

[Intro]
Another world
(Chaser)
[Verse 1]
It’s a whole ‘nother story my brother
Gats to dey fire my prayer, 'cause yunno these people be doing the most oh
Sanitize, sanitize, before you touch me (Sanitize, sanitize before you touch)
Shey you fit connect to my story without internet?, na lie
All the people wey try to cross me, I no tey to tell them bye bye
Cos mama never drop the rosary, trust nobody totally
Wetin I dey use find my sanity make e me craze (Oh-oh-oh)
[Chorus]
Lai lai lai lai lai lai
Koni baje oh
My God go interfere o
Na why I dey steady dey pray oh (Pray oh)
Make e my family meeting (Hmm hmm)
No turn to street affair oh
Lai lai lai lai lai lai
Oh koni baje oh ayy
My God go interfere
Na why I dey steady dey pray oh
Make my family meeting no turn to street affair oh
Lai lai lai lai lai, lai lai lai lai lai
[Verse 2]
Ayy-ayy
Shey na you wey dey call me blood
I no know say you reason me less
If I no say na zobo
Omo I for carry you go DNA test yeah
You dey look me like investment
I carry you for my left chest
You know I no dey do best friend
But the place where I carry you keep e high
Oh no, oh no, oh no, oh (Oh no)
So I telephone God, make He come clean this skeletons off my closet
And come balance up my diet, I too chop breakfast
[Chorus]
Lai lai lai lai lai lai
Koni baje oh
My God go interfere oh
Na why I dey steady dey pray oh (Pray oh)
Make my family meeting (Hmm hmm)
No turn to street affair
Lai lai lai lai lai lai
Ohh koni baje oh
My God go interfere oh (Fere)
Na why I dey steady dey pray oh (Pray oh)
Make my family meeting no turn to street affair oh
Credits

About “Street Affair” by Victony

Read the complete lyrics to "Street Affair" by Victony from the album "Stubborn" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Street Affair" is performed by Victony. from the album "Stubborn" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Street Affair", explore more songs by Victony using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Victony · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Street Affair" is credited to Victony. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Street Affair" appears on "Stubborn" in 2024.

Visit the Victony artist page at /artist/victony for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.