Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Ebe God Lyrics by Keeny Ice

2018

Keeny Ice:
Keeny Ice;
Né mè fùa ne nà fù;
Victor AD:
It's Victor AD nanana yeaaah;
BRIDGE: ( Victor AD )
I wonder why them no dey see the things I see;
Same reason they no believe in anything I say eeh;
Nigeria to Ghana we balling overseas, aay;
Wey they ask me say how I take get here;
HOOK: ( Victor AD )
Ebe God wey bring me here, no be say I use transport fare;
Ebe God wey bring me here, nyame n'aɖom nti;
Ebe God wey bring me here, no be say I use transport fare;
Ebe God wey bring me here, nyame n'aɖom nti ooo, ooo, oo;
VERSE 1: ( Keeny Ice)
I'm so blessed and I no fit deny;
Say the, Grace wey dey follow me be divine;
Though I be the 'I' in the middle of the grind;
Ebe Sogbolisa wey dey back my shine;
Dem surprise say I pull up in the S550;
Doing return flights on first class tickets;
My bank account balance on a 9 digit;
I be Guardiola winning in another man's city;
Wo sò vè ne gbɔwo le kɔ ʋu ɖe anyi be ma dzè anyi;
Gake Yesu be ʋu aa ɖè wò tɔ awù nem èdzì kple anyi;
Nyè be dziɖuɖu aa lã mè tem ne wo aba anyi;
Wo do nugɔ dzo tà wo bù be nyea ɖè mè ya tsi anyi;
Truly the street no be who first come;
Amenye taking be grace be who stretch arm;
Ok wait, hold up, just give me a minute, ebe success dey call I dey go pick come;
Hook: ( Victor AD)
Ebe God wey bring me here, no be say I use transport fare;
Ebe God wey bring me here, nyame n'aɖom nti;
Ebe God wey bring me here, no be say I use transport fare;
Ebe God wey bring me here, nyame n'aɖom nti ooo, ooo, oo;
VERSE 2: ( Keeny Ice )
Mè koe ɖo klò ta wò koe dà ɖe abɔta nem;
Ne mè yoe lè xàxa mè aa etɔna nem, ɖelamem;
É ɖe mɔ bubù nem He no make I follow them;
Now I make loud wey I mute all of them;
My whole team is ok no new friends;
Clear road I no dey see dead ends;
I remember when they talk say I no make sense;
But now, my nonsense wey dey give dem sense;
BRIDGE: ( Victor AD)
I wonder why them no dey see the things I see;
Same reason they no believe in anything I say eeh;
Nigeria to Ghana we balling overseas, aay;
Wey they ask me say how I take get here;
HOOK: (Victor AD)
Ebe God wey bring me here, no be say I use transport fare;
Ebe God wey bring me here, nyame n'aɖom nti;
Ebe God wey bring me here, no be say I use transport fare;
Ebe God wey bring me here, nyame n'aɖom nti ooo, ooo, oo;
Victor AD: Ebe God wey bring me here;
Keeny Ice: From January to December I just keep counting chedda;
Victor AD: Nyame n'aɖom nti;
Keeny Ice: Be mi fue ne me de gbe ko emoame le gble;
Victor AD: Ebe God wey bring me here;
Keeny Ice: Everything I touch dey turn gold, blessings in ten million folds;
Victor AD: Nyame n'aɖom nti ooo ooo oo
OUTRO : (Two Bars)
They say good things come to those who wait;
But only things left by those who hustle;
I'm here by God's Grace;
And not by my muscle;
My name still remains....Bars!!!
END
Credits

About “Ebe God” by Keeny Ice

Read the complete lyrics to "Ebe God" by Keeny Ice in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Ebe God" is performed by Keeny Ice. in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ebe God", explore more songs by Keeny Ice using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Keeny Ice · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ebe God" is credited to Keeny Ice. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Ebe God" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Keeny Ice artist page at /artist/keeny-ice for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.