Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

MIDF (Na Money I Dey Find) Lyrics by Victor AD

2023

No fit envy person
Wey no know God
E be like e soldier
Wey no hold gun
I pray to Jehovah
As I dey labour
Na money I dey find oh
Lordy bless e my family
And my neighbors (abegi bless us oh)
I know sometimes
We too dey mess up
But we pray for your mercy
And your favor
Na money we dey find oh
Person wey no get helper
Don dey give light to NEPA
If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God e dey guide o, guidе o
Jesu Christi Oba Mimo
Person wey no gеt helper
Don dey give light to NEPA
If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God e dey guide o, guide o
Jesu Christi Oba Mimo
You see this e hustle
No get days off
Once you don land
You no fit take off
Na baba God be pilot
Na him dey take off
Na money I Dey find o
We go work and e work
We no go give up (no go give up o)
I never see wetin wan break us
Till we get e d dough
And Lambo urus
Na money we Dey find o
Person wey no get helper
Don dey give light to NEPA
If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God e dey guide o, guide o
Jesu Christi Oba Mimo
Person wey no get helper
Don dey give light to NEPA
If dem wan try to check am
Make dem no go forget am
Say na God e dey guide o, guide o
Jesu Christi Oba Mimo
Credits

About “MIDF (Na Money I Dey Find)” by Victor AD

Read the complete lyrics to "MIDF (Na Money I Dey Find)" by Victor AD in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"MIDF (Na Money I Dey Find)" is performed by Victor AD. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "MIDF (Na Money I Dey Find)", explore more songs by Victor AD using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Victor AD · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"MIDF (Na Money I Dey Find)" is credited to Victor AD. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "MIDF (Na Money I Dey Find)" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Victor AD artist page at /artist/victor-ad for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.