Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Wetin We Gain Lyrics by Victor AD

Song of the Year: The Headies 2019

0

{Intro}
Bros if you no love am
Wetin you gain?
It’s Victor AD nah nah nah eh
Pray for grace my G
I say pray for grace o
{Verse 1}
Oluwa magbegbe mi
I want all this money
I no wan take the same step wey I take last year wey no work for me oh
Lord as I dey grind, I dey hustle
Bless me with this money
Lord na your hand I dey
I say make you run am for me oh
{Chorus}
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
If we no buy the benz
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother Wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no get control
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
{Verse 2}
Lord you know wetin me and you don talk
Make e manifest oh baba
The street na by grace, no be who hustle pass dey carry first oh
Na your grace I take dey live
I no fit play attack and defence oh, at the same time
And I thank you Lord say even when I dey cast
You still give me the talent
The gift make I pass o
(Phone rings) Phone dey ring
Na family dey call oh
If no be billing, na something dey sup oh
Anyhow e be, omo money is involve oh
Oluwa bless me ’cause I no fit dull oh
So much pressure on a male figure
I say in dollar, I still want that 10 figure
I need the kind money wey go make Dangote say
“Who be this black skin man wey dey worry am?”
{Chorus}
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
If we no buy the benz
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no get control
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
{Verse 3}
This year I want to buy motor
This year I want to buy house
This year I dey pray make oluwa no pass me by
Cos I prace for grace my G
It’s not written that you will find or you seek
But you never find that which you do not seek
Omo this is the tip of the life
It’s not for the shallow man that we still dey grind eh
(Phone rings) Phone dey ring
Na family dey call oh
If no be billing, na something dey sup oh
Anyhow e be, omo money is involve oh
Oluwa bless me ’cause I no fit dull oh
So much pressure on a male figure
I say in dollar, I still want that 10 figure
I need the kind money wey go make Dangote say
“Who be this black skin man wey dey worry am?”
Oluwa magbegbe mi
I want all this money
I no wan take the same step wey I take last year wey no work for me oh (Wey no work for me)
Lord as I dey grind, I dey hustle
Bless me with this money
Lord na your hand I dey
I say make you run am for me oh
{Chorus}
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
If we no buy the benz
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no get control
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
If we no buy the benz
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no get control
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
Credits

About “Wetin We Gain” by Victor AD

Read the complete lyrics to "Wetin We Gain" by Victor AD from the album "Song of the Year: The Headies 2019". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Wetin We Gain" is performed by Victor AD. from the album "Song of the Year: The Headies 2019" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Wetin We Gain", explore more songs by Victor AD using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Victor AD · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Wetin We Gain" is credited to Victor AD. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Wetin We Gain" appears on "Song of the Year: The Headies 2019".

Visit the Victor AD artist page at /artist/victor-ad for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.