Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Why Lyrics by Victor AD

2019

It's Victor AD na na na

Bros E for better if them slap me
Say e for better make dem throw me punch
I just got back from London
Aih! my people still dey sell their vote
For bag of rice wey no carry beans
The food no go complete if e no carry

Aih
Before I see welcome to Nigeria
Na blackout I take know say I dey Nigeria
It’s so painful
Say the story no change at all
And it's so painful
Say the leaders no change at all

I believe say you get the voltage and power to rise when I fall
Na the reason why I put you there
I believe say you get everything to make this people tall
Na the reason why I put you there

And now you don dey break my heart
Say, make the people cry
No be the reason why I put you there
And if I get the power to change it, I go bring you down
But who next I go put for there?

And I say
Oh why? oh why? oh
Oh why? oh why? oh
Eheh
Oh why? oh why? oh
Oh why? oh why? oh

What if I tell you 'I was right’
And I tell you 'you were wrong?'
That everything will be alright
But only inside my song
You will find peace of mind
Because in a crazy world
Who everybody dey call craze, na em normal
Check Instablog

Which country for this world dey use 50 years do light
I dey London dey drive, I no even use full light
Cause everywhere bright
Even bright pass we leaders
For their mind, we be smallie with primary three reader

Tobore say he dey go stadium
Na big kolo
As we dey see am so, e wear reach for party polo
So when you feel say you dey fool us with yeye promise
We dey fool you too
Your lies dey make us wan vomit

I believe say you get the voltage and power to rise when I fall
Na the reason why I put you there
I believe say you get everything to make this people tall
Na the reason why I put you there

And now you don dey break my heart
Say, make the people cry
No be the reason why I put you there
And if I get the power to change it, I go bring you down
But who next I go put for there?

And I say
Oh why? oh why? oh
Oh why? oh why? oh
Eheh
Oh why? oh why? oh
Oh why? oh why? oh
As e dey pain me eh
Credits

About “Why” by Victor AD

Read the complete lyrics to "Why" by Victor AD in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Why" is performed by Victor AD. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Why", explore more songs by Victor AD using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Victor AD · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Why" is credited to Victor AD. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Why" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Victor AD artist page at /artist/victor-ad for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.