Lyrks
Lyrks
Cover Art

African Woman Lyrics by Weird MC

After Da Storm

0

Long time ago
African woman dey stay for kitchen
She dey fear oh oh
But as time dey go
African woman come get courage
Men start to fear her
African woman
She don suffer
African woman
She don tire
African woman
She don alas
African woman
She tanda gidigba e
She tanda gidigba e
She tanda gidigba e
She tanda gidigba
African woman
Get plenty power
African woman
Get plenty power
African woman
Get plenty power
African woman
Get plenty power
She tanda gidigba
Shey no be funmi layo kuti
Fight for adult suffrage е
E e e e
Shеy no be queen amino
Fight for the north people in zaria
I want you to answer my question now
Shey shey shey no be mofe darijo
Do all the things wey you think sey
Woman no fit to do
Ah ah e
And shey shey all this people wey I call
Shey dem no be woman
Dem be woman
Originally woman
Dem be woman
True African woman
Dem be woman
Crazy woman
Dem be woman
Abi dem no be woman
Dem be woman
E ya ya ya
Dem be woman
African woman
Get plenty woman
African woman
Get plenty power
African woman
Get plenty power
African woman
Plenty e
She tanda gidigba e
She tanda gidigba o
She tanda gidigba e
She tanda gidigba
E ye ye
Yah yah e e yah yah yah
African woman
Oh beautiful black and strong
In any kind of whether
She can still carry on
So let no one tell you that you can’t go on
That you still do it
You can sail through the storm
Then back in the days
We have a lot of respect
When we wanted to do or say
Dey put our *** in jerk
We had no say in decision making
That was the past
But now we bring it from the making
Its gonna last
Cos the ccc are there
No logo just for the taking
Just give me my arrears ***
Cos its no long be my **duty
Cos if I cook the rice you go wash the beans
If I peel the yam you cook the soup
African woman
She get plenty power
Everyday she struggles
Every minutes every hour
African woman
She dey earn her respect
Man wey no respect her
No deserve respect
African woman
She be second to null
She gat it going on till the rising
Of the sun
Keep the rest turn around
Lets go back to the spiritual game
That’s on the ground
African woman
Get plenty power
She get power
Get plenty power
African woman
Get plenty power
She get power
Jaburata o
She tanda gidigba e
African woman
She get power o
She tanda gidigba e
She tanda gidigba e
She get power jaburata
Fumilayo kuti
African woman
She get power
She get power jaburata o
Mofe damijo
African woman
Sena mundi
She get power o
Erelu dosumu
She get power jaburata
Patient unko
Adesua mi
African woman
Yinka davies
She get power o
Kuforiji olubi
She get power jaburata
Angenli ki jo
She tanda gidigba
African woman
She get power o
She get power jaburata o
Omo are so wa
Credits

About “African Woman” by Weird MC

Read the complete lyrics to "African Woman" by Weird MC from the album "After Da Storm". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"African Woman" is performed by Weird MC. from the album "After Da Storm" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "African Woman", explore more songs by Weird MC using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Weird MC · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"African Woman" is credited to Weird MC. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"African Woman" appears on "After Da Storm".

Visit the Weird MC artist page at /artist/weird-mc for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.