Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Damaged Lyrics by Whoisakin

2022

[Intro]
Malosa, yemasa, yemoja
That your vibe, I dey feel am die
But I no fit love you
(eh, listen to the beat man)
I no fit hate you (listen to the beat man)
I'm broken, I'm way too damaged


[Verse]
(Biker)
I'ma be honest with you, baby
I'm way too damaged to be with you
Made for the street, I can't help myself
I'm way too broken
Holy Lord save my soul
(Lord, do save my soul from fire)
Na only for the paper I dey concentrate
For Kalakuta where the gyal dem dey
I use my upper, never make mistake
Japa for sapa from Obalende ( japa)
Dem duff my capper but can't
Walk in my J's
Mama say, "My boy, no lose your way"
A lotta things wey men dey do for fame
Do, do, do, do, do

[Chorus]
That's why I no fit fall in love
Jah, come save me from these temptations
Make hard guy no go lose focus
Make man no go sing love renditions
Chai, make I no go lose guard am
Plenty wey dey go Church of Satan
If I lose myself, I no go lose my
Mind (oh)

[Verse]
Wetin be lover?
I just wanna give her, I wan dey panelbeater
Olopa for bed, I wan dey cuff her papa
Spread it like butter, ride her like okada
Hmm-mm, Holy Father
I dey beggi, I don't wanna enter fire
I getti confessions make I no go suffer
I'm a sinner, wash me with holy water
Omo, no be me wey sabi pass
Even get people wey sabi pass Burna
No be say I holy but na God dey do am
Everything I see, man I no fit cap am (oh)
Na why I dey thank God say God no be man
If dem be man dem for turn me to rat o
I no go fit to drink water drop cup o

[Chorus]
That's why I no fit fall in love
Jah, come save me from these temptations
Make hard guy no go lose focus
Make man no go sing love renditions
Make I no go lose guard am
Plenty wey dey go Church of Satan
If I lose myself, I no go lose my
Mind

[Outro]
'Cause I'm way too damaged to be with you
Credits

About “Damaged” by Whoisakin

Read the complete lyrics to "Damaged" by Whoisakin in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Soul, R&B.

"Damaged" is performed by Whoisakin. in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Damaged", explore more songs by Whoisakin using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Whoisakin · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Damaged" is credited to Whoisakin. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Damaged" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Whoisakin artist page at /artist/whoisakin for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.