Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

I Don’t Care Lyrics by Flavour

Blessed

2012

[Intro: Flavour]
Anything wey you do they must talk
My brother anything wey you do they must talk
Yes they must talk o, they must talk
Yes they must talk o na dem get dia mouth
Ebelebe
I don't care (Mr Flavour pon the dance)
Oh yes, I don't care (Wizboyy!)
I don't care, I don't care, I don't care, I don't care
[Verse 1: Flavour]
You dey Yankee
You dey Manchee
You dey Port Harcourt o
Na you be oga
You dey drive Range Rover
You dey drive land rover
You dey aba
I dey panya
[Pre-Chorus: Flavour]
You dey put eye for my business
You dey looku looku dеy looku
You dey passi passi dey gossip
You dey yani yani okpaka
I been don tеll you say
If you no like my style
If you no like my way
And if you don't like the things I do
[Chorus: Flavour]
I don't care (I don't care)
I don't care (I don't care)
Baby I don't care (I don't care)
Oh yes I don't care (I don't care)
I don't care (I don't care)
I don't care (I don't care)
Oh yes I don't care (I don't care)
Baby I don't care (I don't care)
[Verse 2: Wizboyy]
If you no get money
Nwanne bad belle go talk
If you come get money
Nwanne na dia e go worse
Akpuru gi na onu
Asutariba
Ngirigirigiri ka mgbiriba
Tell your story na Abiriba eh, brother
Lekwa nu Wizboyy
Ya na Flavour no n'ogbo
Ifu anyi ka anyi n'abia
Biko chakwa n'uzo eh
Gotechanachelae
Gotechakampena
Kampefenekpona
Whether they go like to dey talk eh
[Chorus: Flavour]
I don't care (I don't care)
I don't care (I don't care)
Baby I don't care (I don't care)
Oh yes I don't care (I don't care)
I don't care (I don't care)
I don't care (I don't care)
Oh yes I don't care (I don't care)
Baby I don't care (I don't care)
[Pre-Chorus: Flavour]
You dey put eye for my business
You dey looku looku dey looku
You dey passi passi dey gossip
You dey yani yani okpaka
I been don tell you say
If you no like my style
I don't care, I don't care, I don't care, I don't care
Ebelebe!
Ebelebe!
Ebelebe!
I don't care, I don't care
[Chorus: Flavour]
I don't care (I don't care)
I don't care (I don't care)
Baby I don't care (I don't care)
Oh yes I don't care (I don't care)
I don't care (I don't care)
I don't care (I don't care)
Oh yes I don't care (I don't care)
Baby I don't care (I don't care)
[Outro: Wizboyy, (Flavour)]
If you dey buy moto (I don't care)
You dey call pomo (I don't care)
Ina ata kpomo (I don't care)
Ina atagodinu isi ewu (I don't care)
Nyangala nyangala nyangala (I don't care)
Nyanganyanyanyanyanya (I don't care)
(I don't care)
(I don't care)
(Anything wey you do dey must talk
Fa g'ekwulili
My brother
Yes they must talk o they must talk
Hehehe
Yes they must talk o na dem get dia mouth)
Credits

About “I Don’t Care” by Flavour

Read the complete lyrics to "I Don’t Care" by Flavour from the album "Blessed" in 2012. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"I Don’t Care" is performed by Flavour. from the album "Blessed" in 2012 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "I Don’t Care", explore more songs by Flavour using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Flavour · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"I Don’t Care" is credited to Flavour. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"I Don’t Care" appears on "Blessed" in 2012.

Visit the Flavour artist page at /artist/flavour for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.