Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Lovinjitis Lyrics by Wizboyy

Testimoney

0

From the very very first time when my body jam you girl
Abi na because you dey smell nice or the type of eyes you get
Whatever the case may be
Make you know say you gat a hold on me
The Girl of my dreams only you
Baby is it possible to see you again
Sun dey shine
Rain dey fall
Wind dey blow
Girl I think of you
Weather for two baby where are you
Can't you see the way that am missing you
You making me dey fumble I dey tumble I dey loose my mind
Tell me how to make you realize
Say na you be the reason
When a strong man dey do totori aaa
Baby wetin be the thing Wey you put for my body
Na lovinjitis aa ah aa
That thing Wey dey officially make me misbehave
Na lovinjitis aa ah aa
Baby wetin be the thing Wey you put for my system
Na lovinjitis aa ah aa
The same thing Wey dey normally dey do me totori aaa
Na lovinjitis aa ah aa
Ewo ewo eyaah eyaah
Ewo ewo
Ewo ewo eyaah eyaah
Ewo ewo
Ewo ewo eyaah eyaah
Ewo ewo
Ewo ewo eyaah eyaah
Ewo ewo
My body dey do me somehow
Sun dey shine
Rain dey fall
Wind dey blow
Girl I think of you
Whether for two baby where are you
Can't you see the way that am missing you
You making me dey fumble I dey tumble I dey loose my mind
Tell me how to make you realize
Say na you be the reason
When a strong man dey do totori aaa
Baby wetin be the thing Wey you put for my body
Na lovinjitis aa ah aa
That thing Wey dey officially make me misbehave
Na lovinjitis aa ah aa
Baby wetin be the thing Wey you put for my system
Na lovinjitis aa ah aa
The same thing Wey dey normally dey do me totori aaa
Na lovinjitis aa ah aa
Am the one who's searching
You're the one am calling
Other guys dey halla for your swagalicious fire
Sunny day or rainy day no matter the forecast oo
Fine girl me and you would be together
Baby pour toi je ferai beaucoup de sacrifices
Je serai ta muse, baby je serai ta miss
Je rendrai réel le moindre de tes délices
Je serai à toi jusqu'au bout de la nuit lovinjitis
Baby wetin, baby wetin
Baby wetin, baby wetin
Na lovinjitis aa ah aa
Baby wetin, baby wetin
Baby wetin, baby wetin
Na lovinjitis aa ah aa
Whether you see me
Na lovinjitis aa ah aa
Whether you near me
Na lovinjitis aa ah aa
Ewo ewo eyaah eyaah
Ewo ewo
Ewo ewo eyaah eyaah
Ewo ewo
Ewo ewo eyaah eyaah
Ewo ewo
Ewo ewo eyaah eyaah
Ewo ewo
Credits

About “Lovinjitis” by Wizboyy

Read the complete lyrics to "Lovinjitis" by Wizboyy from the album "Testimoney". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Lovinjitis" is performed by Wizboyy. from the album "Testimoney" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Lovinjitis", explore more songs by Wizboyy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Wizboyy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Lovinjitis" is credited to Wizboyy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Lovinjitis" appears on "Testimoney".

Visit the Wizboyy artist page at /artist/wizboyy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.