Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Anoti Lyrics by Wizkid

Made In Lagos (Deluxe)

2021

[Intro]
Yeah, yeah-yeah-yeah
(How e dey go now)
Yeah, oh, yeah, yeah
Yeah
Mm, mm-hmm, mm
Mm, hmm, mm
(Pppp!)

[Chorus]
Turn up your body, make you feel alright
Fly in the kele wey go cool my mind (Qué paso?)
I wan do anything I want tonight (Woah, woah)
Make we do anything we want tonight
Turn up your body, make you feel alright
Fly in the kele wey go cool my mind (Na so na)
I wan do anything I want tonight (Woah)
Make we do anything we want tonight

[Post-Chorus]
Say I go dey, we ah go dey, dey-dey-dey, ooh yah, gbe
Ooh yah, gbe, gbe-gbe-gbe, me ah go dey
And I go dey, dey-dey-dey, ka rotay
Yeah yeah, dey, dey-dey-dey, like rotay
Till I go dey-dey-dey, Oya gbe
Koya gbe-gbe-gbe, Una go dey
She don Dey pay like tey-tey Oya gbe
Oya gbe-gbe-gbe una go dey

[Verse 1]
She like it fast and slowly (Oh, ah)
Sometimes she dey confuse me
Mi never leave her lonely
Mi never leave her lonely
And I dey turn up when she need me
She like, "Kojoro mi jo"
She say she don't want no one o but me
So I give ya what you need (Yeah)

[Chorus]
Turn up your body, make you feel alright
Fly in the kele wey go cool my mind (Qué paso?)
I wan do anything I want tonight (Woah, woah)
Make we do anything we want tonight (How you dey na)
Turn up your body, make you feel alright (uh)
Fly in the kele wey go cool my mind (Na so na)
I wan do anything I want tonight (Woah)
Make we do anything we want tonight

[Post-Chorus]
Say I go dey, we ah go dey, dey-dey-dey, ooh yah, gbe
Ooh yah, gbe, gbe-gbe-gbe, me ah go dey
And I go dey, dey-dey-dey, ka rotay
Yeah yeah, dey, dey-dey-dey, like rotay
Till I go dey-dey-dey, Oya gbe
Koya gbe-gbe-gbe, Una go dey
She don Dey pay like tey-tey Oya gbe
Oya gbe-gbe-gbe una go dey

[Verse 2]
Yeah, she dey sweet pass melody (Yeah)
She got the thing wey dey make ah man sing (Yeah)
And I no dey leave, she no dey leave (Yeah)
And she dey call me Mr. Romantic (Yeah, yeah)
I f**k the yansh, she dey bend on her knees (Yeah)
For the lovin' ah dey give, she never seen (Yeah)
Haffi go love you tonight
Or haffi love you for life
Oh, she dey turn up my mind
She say she dey for only me, oh
She say she like to joromi oh
She say she don't want no one, oh
But me
So I dey give her all she needs

[Outro]
Say I go dey, we ah go dey, dey-dey-dey, ooh yah, gbe
Ooh yah, gbe, gbe-gbe-gbe, me ah go dey
And I go dey, dey-dey-dey, ka rotay
Yeah yeah, dey, dey-dey-dey, like rotay
Till I go dey-dey-dey, Oya gbe
Koya gbe-gbe-gbe, Una go dey
She don Dey pay like tey-tey Oya gbe
Oya gbe-gbe-gbe una go dey
Credits

About “Anoti” by Wizkid

Read the complete lyrics to "Anoti" by Wizkid from the album "Made In Lagos (Deluxe)" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Pop.

"Anoti" is performed by Wizkid. from the album "Made In Lagos (Deluxe)" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Anoti", explore more songs by Wizkid using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Wizkid · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Anoti" is credited to Wizkid. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Anoti" appears on "Made In Lagos (Deluxe)" in 2021.

Visit the Wizkid artist page at /artist/wizkid for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.