Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Waka Shege Take Lyrics by Zonedgod

2021

{Intro- ZONEDGOD}
Shege
Shege Shege
Shege ZONEDGOD
{Verse 1- ZONEDGOD}
Yo
Omo we fall in Wuse 2 just to catch our trips
Dey sip hennessy blow bazz dey gist
Next thing one chick come siddon with us
Come dey catch our cruise follow us muzz
Say she wanna straff tonight but e get wetin she need
I say whether na loud pills abi na lin
She say not at all na crack she dey hit
But she need like ten k make her money complete
Na so my guy rush give am like say we dey compete
She sef rush collect call her dealer to bring
After many many hit wey this girlie go hit
She and my guy don dey yarn him dey reason her straffs
But I dey notice mood swing say my guy no dey laugh
Me I gas chuk mouth unto what is the p?
She say na her time of the month say she dey bleed
But my guy no dey hear my guy no dey gree
My guy just dey vex for the money wey him spend e yo
I'll never forget what he said e yo
For the money wey him spend e yo
I'll never for...
{Hook- ZONEDGOD & XCVII}
E be like you dey craze (u dey craze?)
Something dey do you for your head
Something dey do you for your head (for your head)
For your head something (something?)
Ehn, som som something dey you for your head (for your head)
E be like you dey craze (u dey craze?)
Something dey do you for your head
Something dey do you for your head (for your head)
For your head something (something?)
Some some so... infact (dey do you for your head)
Waka Shege Take (infact)
Waka waka shege take (infact)
Waka waka shege take (infact)
Waka waka shege take (infact)
{Verse 2- ZONEDGOD}
Omo we fall in one lounge for lekki phase one (ummm)
We just dey do kareoke cocacola and rum (hmmm)
Na so bouncer bring one girl say she's really alone
Why ? join our table feel comfortable (eyyy)
Based on trips wey she catch she come follow us match (eyyy)
We reach house give her chow on dstv (ummm)
All man dey dey spliff play game dey gist
Small time this girl say she wan dey leave (shooo)
Na there boys eyes clear say na ashi be this (you?)
Say na just ten k for her company since (hmmm)
Na so we find am small thing for her uber at least
But this girl no dey hear this girl no dey gree (shooo)
The girl just dey vex for the time wey she spend e yo
I'll never forget what she said e yo (wetin she talk? )
For the time wey she spend e yo
I'll never forget (for where?)
{Hook- ZONEDGOD & XCVII}
E be like you dey craze (ehn)
Something dey do you for your head (for your head ?)
Something dey do you for your head
Yes you for your head something (something?)
Something something dey (for your head)
E be like you dey craze (u dey craze?)
Something dey do you for your head
Something dey do you for your head (for your head)
For your head something (something?)
Som som something som infact (for your head)
Waka Shege Take (infact)
Waka waka shege take (infact)
Waka waka shege take (infact)
Waka waka shege take (infact)
{Bridge/Verse 3/outro- ZONEDGOD}
*(Voice-note of a female fan speaking profanely in Hausa Language)
You Sef you for check am
I dey bend am like na Beckham
People no go hear am if him f up dey go deaf am
ZONEDGOD 97
I no even get for talk am
You sef you for check am
Ahhhh
E be like I dey craze
Something dey do me for my head
Ahhh something
For my head
Something
Ahhhh
E be like I dey craze
Infact
Infact
Infact
Ahhhh
97 I dey craze
Shege ZONEDGOD
Credits

About “Waka Shege Take” by Zonedgod

Read the complete lyrics to "Waka Shege Take" by Zonedgod in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap, Hip-Hop, Afro Trap.

"Waka Shege Take" is performed by Zonedgod. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Waka Shege Take", explore more songs by Zonedgod using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Zonedgod · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Waka Shege Take" is credited to Zonedgod. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Waka Shege Take" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Zonedgod artist page at /artist/zonedgod for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.