Lyrks
Lyrks
Cover Art

Glory Lyrics by Xerx

2024

Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne oh oh
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne
Glory
I just dey give God the glory
For everything wey e done do for me
I just dey give God
Glory oh
Glory
Glory
I just dey give God the glory
For everything wey e done do for me
I just dey give God the glory
Glory
Glory oh
Life na turn by turn
Make you no laugh your fellow man
Today fit be your own
Tomorrow fit be my own
As I dey hustle I dey pray
Make I no go astray
This money I want to get
Baba show mе the way
So my ear is deaf
For wеtin dem dey talk
My mind is on the price
For wetin I go get oh
I go hustle before I bubble
This blessing go come double
So oh
You can say what you wanna say yeh
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne oh oh
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne
Glory
I just dey give God the glory
For everything wey e done do for me
I just dey give God glory oh
Glory
Glory oh
I just dey give God the glory
For everything wey e done do for me
I just dey give God the glory
Glory
Glory oh
Oluwa sanu mi oh
Make your blessings dey follow me monday to tuesday to saturday oh
I no go rush
I no go doll
Make e no be like say i too sabi
Eh
Make e no be like say i no soji
Eh
I dey pray i dey pay my dues
So when the money come e go come plenty
So i go rock am je je je
Oh eh
Je ka je je je
And i go spend am je je je
Oh eh
Je ka je je je
Je ka soro
No go doll oh
If i tell you anything
No go doll oh
No go fall oh
Chase your dreams oh
You go flex for this life till you shout
Oh eh
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne oh oh
Sun ce ni dan banza ne oh oh
Sun ce ni dan kariya ne
Sun ce ni dan banza ne oh oh (I dey shine like star you know)
Sun ce ni dan kariya ne oh oh (am a superstar you know)
Sun ce ni dan banza ne oh oh (am going high you know)
Sun ce ni dan kariya ne oh
Glory
I just dey give God the glory
For everything wey e done do for me
I just dey give God glory oh
Glory oh
Glory
I just dey give God the glory (all glory to you God)
For everything wey e done do for me (all glory to you God)
I just dey give God the glory oh (all glory to you God)
Glory
Glory oh (all glory to you God)
Yeah Its your boy Jaetrace
U N K
StarzVibe
PusHub
Don’t give up in yourself always believe in your dream
Credits

About “Glory” by Xerx

Read the complete lyrics to "Glory" by Xerx in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Glory" is performed by Xerx. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Glory", explore more songs by Xerx using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Xerx · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Glory" is credited to Xerx. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Glory" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Xerx artist page at /artist/xerx for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.