Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Oja Lyrics by Yange

0

Yo it’s the life of the party
It’s DJ Deekay
Energy
O por
Ge ge
Yange

(Vibes)


Mo wo Nu IG ,OJA
Awon omo fe Fidi kpa mi ,OJA
Oja ma n tele  won ,OJA
Oja wa Lara won ,OJA

Mo wo Nu IG ,OJA
Awon omo fe Fidi kpa mi ,OJA
Oja wa Lara won ,OJA
Oja ma n tele won ,OJA

I’m a virgin I never do am before ,OJA
2secs she don Dey ontop ,OJA

Abi make I send my aza ,OJA
Who will sub for me ,OJA

You Dey drive Benz for your Instagram ,OJA
Real life you Dey trek ajah ,OJA

You never account you don Dey see alert , OJA
You no get phone but you Dey Whatsapp , OJA

Set Awon jaruma girls , OJA
Mama help me lock this man , OJA

O lowo Uber , OJA
Na me order na you sit down for front ,OJA

We Dey go flex na me pay transport ,OJA
I order champagne na you first pop ,OJA

You Dey use person phone do midnight call ,OJA
Airtime finish you go borrow 1,400 ,OJA

I V or no I V ,OJA
We go still enter V I P ,OJA

You don go bash Mopol car , OJA
Same man wey you Tasi hin girlfriend , OJA

Oja ma tele iwon ,OJA
Oja wa Lara iwon ,OJA
Oja wa leyin iwon ,OJA
Oja wa waju iwon ,OJA

She say come over can you go lick my plate , OJA
Same mouth I Dey use take pray ,OJA

My guy my guy Dem don catch my ,OJA
Hin start today dem still catch am today ,OJA

Konji mu mi mo pke Vanessa , OJA
She say she no Dey do again , OJA

Konji mu mi mo pke Chioma ,OJA
She say she don change her ways ,OJA

You never get phone but you don buy cord
Casing Pelu EarPods ,OJA

We Dey go church you Dey call comfort ,OJA
Na who pick?? Na mama comfort ,OJA

Na my hotspot You Dey do video call ,OJA
O tun wa fi tiktok ,OJA

Southie lo nidi be ,OJA
I don’t like condom ti si be ,OJA gege

Mo wo Nu IG ,OJA
Awon omo fe Fidi kpa mi ,OJA
Oja ma n tele won ,OJA
Oja wa Lara won ,OJA

Mo wo Nu IG ,OJA
Awon omo fe Fidi kpa mi ,OJA
Oja wa Lara won ,OJA
Oja ma n tele won ,OJA

Wxla,Wxla o de ti cause Gobe

Written by Yange Armstrong
Credits

About “Oja” by Yange

Read the complete lyrics to "Oja" by Yange. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Oja" is performed by Yange. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Oja", explore more songs by Yange using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Yange · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Oja" is credited to Yange. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Oja" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Yange artist page at /artist/yange for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.