Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

LOKE Lyrics by Y.b.e (brainaholic)

2018

[Verse]
E don tey wey we start dey buzz
One day we go still blow up
We dey hope say make d world hear us
Baba loke na ur boy dey talk ooo
Eh eh eh
Na ur boy dey talk ooh
Eh eh eh
I say make u do am quick
Do am quick
Before these people mocki me
Mocki me
Right now dem dey feeli me
If e too tey dem go hatii me oo
Ooohh ohh oh eh
Make u bless me troway
Plenty money today
Make success come my way
Ahh ahh ahh eh
Make u bless me troway
Plenty money today
Make success come my way yeah
[hook]
Oh yeah eh eh, loke eh eh
Oh yeah eh eh, loke eh eh
We just dey work work no play yeah
(no play)
And someday hustle hustle go pay yeah
(e go pay)
We just dey work work no play yeah
(no play)
And someday hustle hustle go pay yeah
(e go pay)
Oh yeah eh eh, loke eh eh
Oh yeah eh eh, loke eh eh
Verse2 :[Elvis]
Melo melo lamawi sho, mo
Melo melo lati rii sho mo
Me i no dey gum bodyi go shake body i go dey jolly sho mo
Yeahh, as you dey see me, me i go dey thank God oo
If you dey feel me make you help me thank God ooo
As you dey see me, me i go dey thank God oo
Anytime i see my friends, my haters, my enemies, me i go dey thank God o
[Y.B.E]
The boy good, he rap die since those days
Hope to get paid, one day na one day..
I fall back motivation na ma band aid..
So I stand up mah competitors need first aid
Naso the world dey roll and roll
Dey say na movie so I start to play mah role
Cast the dice, you gotta be wise
You gotta work work make u clear the dirt for your eyes
I look down on ma pen now
I look up to mah God now
Watin dem wan talk make we never see
I believe in God Ion believe in these pharisees
Haters dey bark but I hang with wolves
Very soon very soon imma strike a pose
First to rap no be first to blow
Very soon very soon imma strike a pose
[Hook]
Oh yeah eh eh, loke eh eh
Oh yeah eh eh, loke eh eh
We just dey work work no play yeah
(no play)
And someday hustle hustle go pay yeah
(e go pay)
We just dey work work no play yeah
(no play)
And someday hustle hustle go pay yeah
(e go pay)
Oh yeah eh eh, loke eh eh
Oh yeah eh eh, loke eh eh

About “LOKE” by Y.b.e (brainaholic)

Read the complete lyrics to "LOKE" by Y.b.e (brainaholic) in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"LOKE" is performed by Y.b.e (brainaholic). in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "LOKE", explore more songs by Y.b.e (brainaholic) using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Y.b.e (brainaholic) · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"LOKE" is credited to Y.b.e (brainaholic). Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "LOKE" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Y.b.e (brainaholic) artist page at /artist/ybe-brainaholic for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.