Lyrks
Lyrks
Cover Art

Link Up Lyrics by Ycee

First Wave - EP

0

TINNY Entertainment baby
Zah (zah)
It's your boy ycee
Reeky baby o
Tinny
Supernatural flexing
Bad girl them wanna link up
Supernatural flexing
Bad girl them wanna link up
I say live life no stressing
Bad girl them wanna link up
To make it into my setting
Bad girl you gotta switch up
Bad man ja kpe kpe
Bad man ja kpe kpe
Girl you know say Bad man ja kpe kpe
Bad man ja kpe kpe
Say girl you know say Efombu la le le
Efombu la le le
Say girl you know say Bad man ja kpe kpe
Bad man ja kpe kpe
Man dem from way back
Ebi say the money for the maybach
Abi out here getting ma paper
To all the shodys wey dey form dis na payback
Man if u say dat seen more bars than a jailer
When i ball too much i turn player
And only fine fine girls on the radar
Ah, am sure
All them girls wey dey think say they no go like me
Omo baby no dey disturb
If you form too much ama holla at your friends like
Baby girl make you link up
It's on to the next if you don't want a nigga like me
No dey disturb
Don't get it twisted na my yarns make a shawtty wanna
Supernatural flexing
Bad girl them wanna link up
Supernatural flexing
Bad girl them wanna link up
I say live life no stressing
Bad girl them wanna link up
To make it into my setting
Bad girl you gotta switch up
Bad man ja kpe kpe
Bad man ja kpe kpe
Girl you know say Bad man ja kpe kpe
Bad man ja kpe kpe
Say girl you know say Efombu la le le
Efombu la le le
Say girl you know say Bad man ja kpe kpe
Bad man ja kpe kpe
Everybody wanna give me chance
Back then they will never wanna give me dance
I wanna drop that sound d.j bring it back
And all the girls in the club get a biggie back oh
Some dey give love some are hating
I dey put some on a waiting
And the fine girls wey wanna dating
When they see a lot of deals that we negotiating now
Ah, am sure
All them girls wey dey think say they no go like me
Omo baby no dey disturb
If you form too much ama holla at your friends like
Baby girl make you link up
It's on to the next if you don't want a nigga like me
No dey disturb
Don't get it twisted na my yarns make a shawtty wanna
Supernatural flexing
Bad girl them wanna link up
Supernatural flexing
Bad girl them wanna link up
I say live life no stressing
Bad girl them wanna link up
To make it into my setting
Bad girl you gotta switch up
Bad man ja kpe kpe
Bad man ja kpe kpe
Girl you know say Bad man ja kpe kpe
Bad man ja kpe kpe
Say girl you know say Efombu la le le
Efombu la le le
Say girl you know say Bad man ja kpe kpe
Bad man ja kpe kpe
Bounce
We getting the money we drinking some more
In everywhere we go in everywhere we be
You fuck up the commas and fuck up the club yeah
Drink up life is a movie
Better believe, we steady be getting the booty love
Better believe, ogbeni you better believe yeah
I do not smile when it comes to my money
You better believe me yeah
Maga downgrade
As I dey see a lot of guys I've never seen another like me
No be mistake
And if you dance my tone
You go tell why them like my p
No be play play
I go dey bang all of the girls wey dey on my p
Malor downgrade oh
Credits

About “Link Up” by Ycee

Read the complete lyrics to "Link Up" by Ycee from the album "First Wave - EP". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Link Up" is performed by Ycee. from the album "First Wave - EP" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Link Up", explore more songs by Ycee using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ycee · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Link Up" is credited to Ycee. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Link Up" appears on "First Wave - EP".

Visit the Ycee artist page at /artist/ycee for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.