Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Sound It Lyrics by Yda

2020

{Chorus}
Sound it
Alarm
Sound it
E go loud
Sound it
Alarm
Sound it
E go bad

Start to dey start to dey dance o
Start to dey start to dey shake o
I like how the body dey rock o
The gbedu go scatter the party o

Eheheh eheheh
Eheheh eheheh
Eheheh eheheh
Eheheh eheheh

{Verse 1}
Through all the struggle I go win my race (Race race)
Shey your matter na e dey for my case? (Case case)
Me I get biggie biggie problem (Problem)
But I no dey talk 'bout big poppa (Poppa)
Money go come and the success (Success)
Ja ja ja only jah bless

{Chorus}
Sound it
Alarm
Sound it
E go loud
Sound it
Alarm
Sound it
E go bad

Start to dey start to dey dance o
Start to dey start to dey shake o
I like how the body dey rock o
The gbedu go scatter the party o

Eheheh eheheh
Eheheh eheheh
Eheheh eheheh
Eheheh eheheh

{Verse 2}
Eheh
Eheh
Eheh
My people dey fight just to make am
But the money dey inside snake abeg
Ah so you still dey lie abi?
Ati shishe lo ati shishe
Na the gbedu wey help with the stress ah ah

{Chorus}
Sound it
Alarm
Sound it
E go loud
Sound it
Alarm
Sound it
E go bad

Start to dey start to dey dance o
Start to dey start to dey shake o
I like how the body dey rock o
The gbedu go scatter the party o

Eheheh eheheh
Eheheh eheheh
Eheheh eheheh
Eheheh eheheh

{Outro}
Y.D.A in this thing
(Eheh Eheh)
We gon' get it like this
(Eheh Eheh)
Y.D.A in this thing
(Eheh Eheh)
We gon' get it like this
(Eheh Eheh)
(Eheh Eheh)
(Eheh Eheh)
(Eheh Eheh)
(Eheh Eheh)
Credits

About “Sound It” by Yda

Read the complete lyrics to "Sound It" by Yda in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afroswing, Afrobeats, Pop.

"Sound It" is performed by Yda. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Sound It", explore more songs by Yda using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Yda · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Sound It" is credited to Yda. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Sound It" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Yda artist page at /artist/yda for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.