Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Japa Lyrics by Yeahollie

2020

Chorus:
I’m usually right
I’m usually by your side
I’m losing my mind
I feel like I’m losing a fight
Oh why, why you come dey japa
Oh why, why you come dey japa
Ehizzay:
I don’t want another man to take my baby from me
Cause I fit craze o I fit die o
I don’t want another man to take my baby from me
Cause I fit die o I fit craze o
Sometimes I go do something wey you no like
Sometimes I go make you feel sad and you cry
I’m sorry, baby girl I’m sorry
Oh forgive me
You know say man no mean to hurt you
Chorus:
I’m usually right
I’m usually by your side
I’m losing my mind
I feel like I’m losing a fight
Oh why, why you come dey japa
Oh why, why you come dey japa
Damilfice:
You say me no dey for you but na me wey dey give you attention
You say me no care for you but I’m always there when you need somebody
Anytime, my baby
When you feeling down, na me still dey come through for you my chargie
Oh baby mi why you come dey do the boy like this o
If I fuck up
Abeg forgive o
I no go do am again, I promise you
Chorus:
I’m usually right
I’m usually by your side
I’m losing my mind
I feel like I’m losing a fight
Oh why, why you come dey japa
Oh why, why you come dey japa
Credits

About “Japa” by Yeahollie

Read the complete lyrics to "Japa" by Yeahollie in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Japa" is performed by Yeahollie. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Japa", explore more songs by Yeahollie using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Yeahollie · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Japa" is credited to Yeahollie. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Japa" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Yeahollie artist page at /artist/yeahollie for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.