Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Dance Lyrics by Yinno-C

2016

Baby you go dance, you go dance, you go dance today
Baby you go dance, you go dance, you go dance today

Chorus:
Them feeling my music all over the world
Them screaming my name oh
No be my fault oh
Them feeling my music all over the world
Them screaming my name oh
No be my fault oh
Bobo you go hail you go hail you go hail today
Baby you go hail you go hail you go hail today
Bobo you go dance, you go dance, you go dance today
Baby you go dance, you go dance, you go dance today

Verse 1:
See me this money I dey spray
And all the bottles that I’m popping
E don dey stay wey I dey pray
Now all the blessings that I’m getting
Ma life e don better no more no more suffer
Chicken on top jellof now I dey drive H2 hummer
Make una joli everybody joli
Make una joli our life e don better ohh

Chorus:
Them feeling my music all over the world
Them screaming my name oh
No be my fault oh
Them feeling my music all over the world
Them screaming my name oh
No be my fault oh
Bobo you go hail you go hail you go hail today
Baby you go hail you go hail you go hail today
Bobo you go dance, you go dance, you go dance today
Baby you go dance, you go dance, you go dance today

Verse 2:
See the way oh my life e don change oh
Since the day oh papa God don say oh
E dey sweet, my life e dey sweet
No be beans, my life don complete
See as everybody just dey holla Yinno
Them want to stand up and dance for this beat oh
Bad belle people hate but them no go fit oh
Chorus:
Them feeling my music all over the world
Them screaming my name oh
No be my fault oh
Them feeling my music all over the world
Them screaming my name oh
No be my fault oh
Bobo you go hail you go hail you go hail today
Baby you go hail you go hail you go hail today
Bobo you go dance, you go dance, you go dance today
Baby you go dance, you go dance, you go dance today

Bridge:
Bukutsi Makossa (Repeat)
Make we dey dance (Repeat)

Chorus:
Them feeling my music all over the world
Them screaming my name oh
No be my fault oh
Them feeling my music all over the world
Them screaming my name oh
No be my fault oh
Bobo you go hail you go hail you go hail today
Baby you go hail you go hail you go hail today
Bobo you go dance, you go dance, you go dance today
Baby you go dance, you go dance, you go dance today
Credits

About “Dance” by Yinno-C

Read the complete lyrics to "Dance" by Yinno-C in 2016. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Dance" is performed by Yinno-C. in 2016 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Dance", explore more songs by Yinno-C using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Yinno-C · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Dance" is credited to Yinno-C. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Dance" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Yinno-C artist page at /artist/yinno-c for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.

Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features

© 2026 Lyrks. All rights reserved.