Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Addicted Lyrics by YoungT Noni

Addicted

0

Intro:
Track
Boy wey dey sing song dada

Verse 1:
Sey girl my eye dan dirty
And i am feeling naughty
Make we dey omoge
Oya gbedi soke
Make you give me something

Sey my eye dan dirty
And i am feeling naughty
Make we dey amaka
Oya pull off naa
Make you no leave me hanging

Pre Chorus:
Cus i dan shamamanya
Am addicted to you
For your sake i go turn lagbaja
Make i for sing song for you
I wan be like Pablo Escoba
Give all my money to you
Make i be your Nelson Mandela
So i fit to fight squad for you

Chorus:
Am addicted
Agh agh aghhhh
Am addicted to you
To you
Uwoooh oh ohh

Girl am addicted
Agh agh aghhhh
Am addictеd to you
To you
Uwoooh oh ohh

Hook:
Aiyaa
And if you give me your love
I no go run away yеah yeah yeah yeah
Girl if you give me your heart
I go dey, i go dey, dey dey dey

And if you give me your love
I no go run away yeah yeah yeah yeah
Girl if you give me your heart
I go dey, i go dey, dey dey dey

Verse 2:
Sey i be the phone
You be my charger
Anytime you slot in
Naso i dey add bar
Sey me no go leave you for Ann
Cus you are the best thing in my life

Sey you be the phone
I be your charger
Anytime i slot in
I know sey you they feel am
Uloma
My beamer
Oya na come make we dey together

Pre Chorus:
See cus i dan shamamanya
Am addicted to you
For your sake i go turn lagbaja
Make i for sing song for you
I wan be like Pablo Escoba
Give all my money to you
Make i be your Nelson Mandela
So i fit to fight squad for you

Chorus:
Am addicted
Am addicted, am addicted
Am addicted to you
To you
Uwoooh oh ohh

Girl am addicted
Am addicted
Am addicted to you
To you
Uwoooh oh ohh

Outro:
Agh agh aghhhh
YoungT Noni oh ohh ohhh
Oya na boy wey dey sing song dada
Agh agh aghhhh

SaytMix

About “Addicted” by YoungT Noni

Read the complete lyrics to "Addicted" by YoungT Noni from the album "Addicted". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B.

"Addicted" is performed by YoungT Noni. from the album "Addicted" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Addicted", explore more songs by YoungT Noni using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for YoungT Noni · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Addicted" is credited to YoungT Noni. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Addicted" appears on "Addicted".

Visit the YoungT Noni artist page at /artist/youngt-noni for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.