Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Like to Show Lyrics by Yung Bylez

Like to Show - Single

2023

Everybody thinks I'm strong
Everybody thinks YB don't break, oh no
Nobody knows I dey form
Man I break too, but I no dey like to show
I be walking like a man who's strong
Smiling every time, acting like I'm okay, oh no
Nobody knows I dey form
Man I break too, but I no dey like to show
All over, people dem watching
Expect man to
Wake up in a good mood yeh
Only me know what dey do me
Only me know the real me
Moreover, man gats grind
'Cause man's supposed to
Pull up in a Rover yeh
Else wetin I go tell my mummy?
Man I must to get this money
Somеbody pray for me
Somebody come for mе
I need your company, your shoulder please
I'm on my knees
Somebody pray for me (pray for me)
Somebody come for me (come for me)
I need your company, your shoulder please
I'm on my knees (oh-oh-ah)
Everybody thinks I'm strong
Everybody thinks YB don't break, oh no
Nobody knows I dey form
Man I break too, but I no dey like to show
I be walking like a man who's strong
Smiling every time, acting like I'm okay, oh no
Nobody knows I dey form
Man I break too, but I no dey like to show
No sweetness dey on this side
If you think I'm kidding come bisa
Come see the struggle on this side
E go fit to break your heart (break your heart)
No sweetness on this side
If you think I'm kidding come bisa
Come see the struggle on this side
E go fit to break your heart (ah-ah-ah)
Someone pray for me (pray for me)
Someone come for me (come for me)
I need your company, your shoulder please
I'm on my knees
Somebody pray for me (pray for me)
Somebody come for me (come for me)
I need your company, your shoulder please
I'm on my knees (oh-oh-ah)
Everybody thinks I'm strong
Everybody thinks YB don't break, oh no
Nobody knows I dey form
Man I break too, but I no dey like to show
I be walking like a man who's strong
Smiling every time, acting like I'm okay, oh no
Nobody knows I dey form
Man I break too, but I no dey like to show
Everybody thinks I'm strong
Everybody thinks YB don't break, oh no
Nobody knows I dey form
Man I break too, but I no dey like to show
I be walking like a man who's strong
Smiling every time, acting like I'm okay, oh no
Nobody knows I dey form
Man I break too, but I no dey like to show
Credits

About “Like to Show” by Yung Bylez

Read the complete lyrics to "Like to Show" by Yung Bylez from the album "Like to Show - Single" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Like to Show" is performed by Yung Bylez. from the album "Like to Show - Single" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Like to Show", explore more songs by Yung Bylez using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Yung Bylez · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Like to Show" is credited to Yung Bylez. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Like to Show" appears on "Like to Show - Single" in 2023.

Visit the Yung Bylez artist page at /artist/yung-bylez for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.