Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Make Way Lyrics by YUNG ROC

2021

Make way
King Don show
Unu maintain
Two fingers in the air
Una dey game
Right nah nah
Every change
Make way
King Don show
Unu maintain
Two fingers in the air
Una dey game
Right nah nah
Every change
Yeah
I came, I fought, I conquered
I Did it like I got no other
Na me be spirit wey dey turn the water
When una see me be ready to japa
Yet I be peace maker
The beat killla, soothsayer
I'm the last mayor, imm a true Playa
I no dey cause chaos, but I dеy famous
Oluwa no go shame us
I no dey do things with sentimеnts
I no fit say I be gentleman
I dey work harder, to reap all the Benjamins
All to make due with my settlements
Maybe I'm burning adrenaline
Maybe I no dey uncommon eh
Maybe I work hard all time in the season
To get to the rooftop finally
Me I dey focus
Bad belle no go fit avoid us
Badaboom bap dey our nature
Na we be the kings of our nation
Make way
King Don show
Unu maintain
Two fingers in the air
Una dey game
Right nah nah
Every change
Make way
King Don show
Unu maintain
Two fingers in the air
Una dey game
Right nah nah
Every change
Two seconds everything Don burst
E go be like say bet Don cut
Everything I dey do on God!
I made my words my Bond
I started my race from the start to the finish
I'm straight down to bidness, I no dey do gimmicks
I no dey deny am, all I do is win win
If e no be mulla, no put in it
Imma hustler ask about me
No doubt about the fact
How I'm cashing out
Bucks I'm stashing up
No I'm not backing down
See as I'm tripping all
Links connecting now
Now you see me now
No need to hate me now
Catch me if you can
Reach to hold my hand
I get the masterplan
Na be the genie man
Na be fire man
Shouting out to my fans
Me I dey focus
Bad belle no go fit avoid us
Badaboom bap dey our nature
Na we be the kings of our nation
Make way
King Don show
Unu maintain
Two fingers in the air
Una dey game
Right nah nah
Every change
Make way
King Don show
Unu maintain
Two fingers in the air
Una dey game
Right nah nah
Every change
Credits

About “Make Way” by YUNG ROC

Read the complete lyrics to "Make Way" by YUNG ROC in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rapcore, Trap, Afro Trap.

"Make Way" is performed by YUNG ROC. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Make Way", explore more songs by YUNG ROC using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for YUNG ROC · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Make Way" is credited to YUNG ROC. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Make Way" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the YUNG ROC artist page at /artist/yung-roc for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.