Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

FIND MONEY Lyrics by Ayo Maff

2024

[Intro]
Ayo
Ayo Maff!
Say warawara
Lorilẹ o di go-
[Chorus: ZerryDL]
Me and all my guys, we dey find money (Ge ge)
We dey find money (Ge ge)
We dey find money (Say, say)
Anywhere belle face, we dey find money
We dey find money
We dey find money (Aje)
[Verse 1: Ayo Maff, ZerryDL]
This shit is divine, I cannot deny
Oh will you be mine?
Oh I will see you in the night
I dey hustle for the money
Dem dey laugh me
E no funny
Joy comes in thе morning
I have been missing my mommy
Monday to Sunday, outside for my daily 2K
I go take again
I dеypray make sapa no show face
CC load the CC
No jersey balling for every season baby
7 days no sleeping
DND no VC, I am busy baby
[Chorus: ZerryDL]
Me and all my guys we dey find money
We dey find money
We dey find money
Anywhere wey belle face, we dey find money
We dey find money
We dey find money (Wahala)
[Bridge: X-Project, Ayo Maff]
Lorilẹ o di gobe
Lori, lorilẹ o di gobe (Aje)
Ẹ sọ fun sisi ologe koya f'aya gbe (Aje)
Ẹ sọ fun sisi ologe koya f'aya gbe
[Verse 2: ZerryDL, Ayo Maff]
Milligram, 100 milligram
For the money, I move like a criminal
Who be that nigga?
Who be that nigga?
Wey wan taste am, tell am say I too bitter, ehh
Ọmọ owo mo gba kaluba, ori ba mi se
Ọmọ owo mo gba kaluba, ori ba mi se
I chase my bag, on God
Nobody dey when I dey my dey (Escobar)
[Chorus: ZerryDL]
Me and all my guys, we dey find money
We dey find money
We dey find money
Anywhere belle face, we dey find money
We dey find money
We dey find money
[Outro: Ayo Maff, ZerryDL]
Lori, lori
Lorilẹ o di gobe
O nja mi laya (O di gobe)
O n ja mi laya
Up, up, wey kolo mana
Na you take my bandana
Bill Gates dey find money
Zerry dey find money
Don't depend on me
'Cause all of us dey find money
Ayo Maff dey find money
Aza man dey find money
You too dey beg money, urgent 2K
You sef go find money
Sisi ologe, o n ja mi laya o
Credits

About “FIND MONEY” by Ayo Maff

Read the complete lyrics to "FIND MONEY" by Ayo Maff in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"FIND MONEY" is performed by Ayo Maff. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "FIND MONEY", explore more songs by Ayo Maff using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ayo Maff · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"FIND MONEY" is credited to Ayo Maff. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "FIND MONEY" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Ayo Maff artist page at /artist/ayo-maff for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.