Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Popo Lyrics by Zerrydl

Danger Zee - EP

2023

[Intro]
Say wara wara
Wahala
Busy

[Verse 1]
One day one day on a Sunday
Me and my guys we on a fast lane
I dey on polo and white stockings
But no money for my Opay
Na once I site police from a distance
Young man come down from this car
I dey try give my guy signal
Offence number one where are your papers
Wan claim my right
He give me slap
Officer what is this all about
Try dey explain but he nor give me chance
Shut up mr man you are a criminal

[Chorus]
Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara sara
Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara sara
Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara sara
Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara sara

[Verse 2]
Na once dem Pablo cast that checkpoint
Dem dey find loud for my pocket
Say officer wait I’m not a smoker
How come your hands are so red
But anyways put hands for pocket
Drop small thing for the boys
Mr Pablo march that benz
Dem find me come my address
Say
Oh fa la la
Selling
Anything wey sup wa sara sara

[Chorus]
Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara sara
Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara sara
Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara sara
Oh fa la la
Popo lo up in my ya ya ya
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wa sara sara
Credits

About “Popo” by Zerrydl

Read the complete lyrics to "Popo" by Zerrydl from the album "Danger Zee - EP" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Nigeria, Rap.

"Popo" is performed by Zerrydl. from the album "Danger Zee - EP" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Popo", explore more songs by Zerrydl using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Zerrydl · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Popo" is credited to Zerrydl. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Popo" appears on "Danger Zee - EP" in 2023.

Visit the Zerrydl artist page at /artist/zerrydl for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.