Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Barawo (Remix) Lyrics by Ajebo Hustlers

2020

[Intro]
Yo lo lo lo lo
Bad
Baddest!
Oh no no no no no no
Oh no no no no no no Yea
Oh no no no no no no
Shekpe
[Verse 1: Davido]
I don tire to complain
All of the matter and palava
Wey don jaburata
From Maraba, Alaba down to Costain
Omo the people don taya
Their strength e quench Patapa
Won know the day now
Wey the situation go change o
Won know the day now
Wey people go stop to hate o
Won know the day now ah!
Wey people go start to use their brain o
Won know the day now
Wey dey go stop use us play o
[Chorus: Ajebo Hustlers]
Dem been para o (Gege)
Angry mob dem killy barawo
Back in Aba (Back in Aba)
Burn e the body, dem do am like nama o
Dеm konk him ogor o
Wipe am 2 by 2 him japa o
Fall for gutter o
Olopa don show
Everybody don kawa o
Call him mama
Olopa don show
Evеrybody don japa o
This country na wa (Yo lo lo lo lo)
This country na wa (Ye le le le le le le)
This country na wa (Yo lo lo lo lo)
This country na wa (Ye le le le le le le)
[Post-Chorus: Ajebo Hustlers]
Chai Governor! Pkaniti niti dormornor
Kpanisi Governor! Pkaniti niti dormornor
Kpanisi Governor! Pkaniti niti dormornor
Kpanisi Governor! Pkaniti niti dormornor
Kpos!
[Verse 2: Ajebo Hustlers]
The masses they para
Cos Raba no dey
Every second
Na hour of Rosy
Politicians dey loot us
Olopa dey shoot us
Aboby try put call
Say yawa mogbe
Aai e dey weigh me sometime
Say brother turn against his brother for life
Say mother turn against her daughter
But why
I say i no hear you
You tell me Kpor why
Eight years ago
My man Chine dem kpef am
He say who say them know
Say aboy dem lef am
Them no gree shef am
Fuel dey scarce
Fuel dey scarce
Dem set my boys
On fire and
Nobody gree quench am
[Chorus: Ajebo Hustlers]
Dem been para o (Gege)
Angry mob dem killy barawo
Back in Aba (Back in Aba)
Burn e the body, dem do am like nama o
Dem konk him ogor o
Wipe am 2 by 2 him japa o
Fall for gutter o
Olopa don show
Everybody don kawa o
Call him mama
Olopa don show
Everybody don japa o
This country na wa (Yo lo lo lo lo)
This country na wa (Ye le le le le le le)
This country na wa (Yo lo lo lo lo)
This country na wa (Ye le le le le le le)
[Post-Chorus: Ajebo Hustlers]
Chai Governor! Pkaniti niti dormornor
Kpanisi Governor! Pkaniti niti dormornor
Kpanisi Governor! Pkaniti niti dormornor
Kpanisi Governor! Pkaniti niti dormornor
[Outro: Ajebo Hustlers & Davido]
Don’t know
Make way
Bad boys coming through
Ajebo hustlers
Kpos lifestyle
Baddest!

About “Barawo (Remix)” by Ajebo Hustlers

Read the complete lyrics to "Barawo (Remix)" by Ajebo Hustlers in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Nigeria, Pop.

"Barawo (Remix)" is performed by Ajebo Hustlers. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Barawo (Remix)", explore more songs by Ajebo Hustlers using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ajebo Hustlers · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Barawo (Remix)" is credited to Ajebo Hustlers. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Barawo (Remix)" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Ajebo Hustlers artist page at /artist/ajebo-hustlers for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.