Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Bus Stop Lyrics by Ajebo Hustlers

Kpos Lifestyle, Vol. 1

2021

[Chorus]
Look close right in my eyes
You go see say na your market I dey price o
Look close right in my eyes
You go see say water comot for my eyes
Body so soft like e puff puff
Take your clothes off why you’re acting so
Tough
Set e road block for your junction
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh
Ye eh oh nah
Nnai
[Verse 1]
Kpos
When she burst out with her bum short
Omo na hot hot
I no fit lockup the kele be like wassup
Hot stuff wey no rеady for love talk
But once once shе give me pass like puff puff
Of course, she loves to kprass at all cost
She loves munches Kit Kat & hobnobs
Small chops she feels bad I’m love struck
But las las a hit man must fall job
[Chorus]
Look close right in my eyes
You go see say na your market I dey price o
Look close right in my eyes
You go see say water comot for my eyes
Body so soft like e puff puff
Take your clothes off why you’re acting so
Tough
Set e road block for your junction
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh oh yeah eh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh oh yeah eh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh oh yeah eh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Ye eh oh nah
Nnai
[Verse 2]
If you know grace
You must know craze
I been jam the lady for Lekki toll gate
Say ma no wait
Ma go straight to the point
Ma no just dey look her low waist
Look close ejima who goes
I’m here to give you the D
No be glucose
I gbadun your Cordination
Ejima kudos
You dey off me when you checkmate my
Loopholes
[Chorus]
Look close right in my eyes
You go see say na your market I dey price o
Look close right in my eyes
You go see say water comot for my eyes
Body so soft like e puff puff
Take your clothes off why you’re acting so
Tough
Set e road block for your junction
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh oh yeah eh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh oh yeah eh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Oh oh yeah eh
Shey na me and you I don reach my bus stop
Ye eh oh nah
Nnai

About “Bus Stop” by Ajebo Hustlers

Read the complete lyrics to "Bus Stop" by Ajebo Hustlers from the album "Kpos Lifestyle, Vol. 1 " in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Pop.

"Bus Stop" is performed by Ajebo Hustlers. from the album "Kpos Lifestyle, Vol. 1 " in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Bus Stop", explore more songs by Ajebo Hustlers using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ajebo Hustlers · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Bus Stop" is credited to Ajebo Hustlers. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Bus Stop" appears on "Kpos Lifestyle, Vol. 1 " in 2021.

Visit the Ajebo Hustlers artist page at /artist/ajebo-hustlers for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.