AFTER GOD Lyrics by Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, Reeplay
NOTHING CHANGED
2024
INTRO (REEPLAY) Bethel say that uncle is not my friend Is not my friend (No wham) VERSE (REEPLAY) Native doctor done give pastor wife belle (belle oh) Omo Pastor say she wan marry Imam Native doctor done give pastor wife belle o (oh) Omo pastor say she wan marry Imam Wey dey wear kaftan, me I don't understand She be woman but these days she don dey turn jobman Ah... Use your head pan E be like your brain dey for frying pan Me sef original bad man wey dey carry mighty things like Duncan HOOK (XCAFINO) Fеar human beings Omo dem no get consciеnce Me I no like nonsense After God, you go fear government Omo fear human beings Omo dem no get conscience Me I no like nonsense (Eh) After God, you go fear government (Eh) VERSE (ODUMODUBLVCK) Adamma beke Ba... Back then na she first encounter nonsense She encounter bloodshed Na her pastor been burst the poor little When her mama come, mummy he manhandled me well Sleeping pills I dread, a girl of twelve him fuck am to death Dance galala, dance galala (dance galala) They done catch am we dance skelewu for church (church) E done cast on God (yeah) Be like say pastor wife sef dey fuck Choírmaster perch on her clitoris (Damn) Big mummy is a squirter jeez (Jesus) Jesus, she kolobi her nieces I can't believe it, she even run am scissors HOOK (XCAFINO) Fear human beings Omo dem no get conscience Me I no like nonsense After God, you go fear government Omo fear human beings Omo dem no get conscience (woo ho) Me I no like nonsense M.I After God, you go fear government (After God, you go fear government) VERSE (M.I) Yeah... After God Facts Human beings no dey fear punishment We no dey fear God, no dey fear judgment (Judgment) I don travel the circumference of this world Everywhere it's the same concept (Same) One girl dey hustle to make success (Eh) Make money, make friends, make progress (Eh) Her only crime was a race of press (Eh) Ran into the hands of a fake prophet (Wow) See this innocent soul is serving everyday in the church With a clear conscience (Clear conscience) And the sicko no dey hear consent (Wow) Everyday he's missing 'fore he had a fear confess (Heh) He sent it in a long-run text saying Everybody get evil for their own koro Make we all confess (All confess) There's levels to this evil men, it's so complex HOOK (XCAFINO) Fear human beings (Eh) Omo dem no get conscience (Ya) Me I no like nonsense (The worst part is they escape consequence) After God, you go fear government (Cause they have friends in government, yeah it's real) Omo fear human beings Omo dem no get conscience (Woo ho) Me I no like nonsense (Whoo) After God, you go fear government OUTRO (REEPLAY) Native doctor don give Pastor wife belle (belle oh oh) Omo Pastor say she wan marry Imam Native doctor don give pastor wife belle o (oh) Omo pastor say she wan marry Imam Wey dey wear kaftan (premium), me I don't understand She be woman but these days she don dey turn chop man ah! Use your head pan E be like your brain dey for frying pan (frying pan) Me sef original bad man wey dey carry mighty things like Duncan
Read the complete lyrics to "AFTER GOD" by Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, Reeplay from the album "NOTHING CHANGED" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afro Hip-Hop, Rap, Hip-Hop.
"AFTER GOD" is performed by Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, Reeplay. from the album "NOTHING CHANGED" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL.
Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data.
If you enjoy "AFTER GOD", explore more songs by Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, Reeplay using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.
"AFTER GOD" is credited to Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, Reeplay. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.
"AFTER GOD" appears on "NOTHING CHANGED" in 2024.
Visit the Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, Reeplay artist page at /artist/anti-world-gangstars for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.