Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

JEGEDE Lyrics by Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, FATBOY E, Olamide

NOTHING CHANGED

2024

INTRO (OLAMIDE)
Let's pretend like we're not here
See, Yoruba has to say "T'obá fẹ m'óbó, o ma shèè'bi óbó"
That-isstosay, if you want to catch a monkey, you go do like monkey
So, we are trying to simplify all the higher vibrations, with lower vibrational people
(Semzi Bond)
PRE-CHORUS (OLAMIDE)
Osunmo no be loud, o ló far-far-far oh
Mo kofunwon pa-pa-pa oh
'Cause these niggas really on a bounce and from underground, no Bang-Nam style
Olodo, dem wan jack my style
Brooklyn to Ottawa, walahi
Omoge shake ibébé, Bereta dey jam
HOOK (OLAMIDE)
Orobo gbese now, wants to see pelebe (pelebe, pеlebe, pelеbe oh)
Aresẹjabata move like Jegede oh (Jegede oh, Jegede-Jegede)
Ginger for body, I no dey repete oh (repete, repete, repete oh)
Aresẹjabata move like Jegede oh (Jegede oh, Jegede-Jegede)
VERSE (ODUMODUBLVCK)
Odumodublvck
During my Unilag era (yeah)
Ọmo, ask Echizaa (yeah)
Na me been dey roll up kanaku (ah)
Colos no dey follow for the cruise (how? Fact)
Newspaper na wetin we use
Any paper-see, I go toast
Confidence dey my breath (on a low, I'm a 10)
Their attempt was a mess
Odumodublvck, you're too calibrated to the chest (bow)
Your keles stood down, she's a 10 (yeah)
You point am out, I'm impressed
Fall out owo, trouble Eko
Mr. Money With The Vibe like Amapiano (straight)
Me and Baddo came with mopol
Put them on hold, they think I'm the nectar (playboy)
Finger licking (kala)
Many shimas want kala, I dey-I really quite freaky (aya-ya, kala)
Oya come and go, orobo-ddy low
In the bedroom, play your role, get up and jó
CHORUS (OLAMIDE)
Pelebe oh (pelebe, pelebe, pelebe oh)
Aresẹjabata move like Jegede oh (oya wake up and go, Jegede oh, Jegede-Jegede)
Ginger for body, I no dey repete oh (ah, she go wake up and-, repete, repete, repete oh)
Aresẹjabata move like Jegede oh (Jegede oh, Jegede-Jegede)
VERSE (SMADA)
Yeah, hh-yeah-yeah
Oh laa, ah see
Girlie wanti-know why dem dey find me (find me)
Na the hustle 'till I got that Grammys (Grammys)
I no get time for your chit-chat ahh
I no get time for your Twitter post
Ooh, they can't stop my shine (Smada)
They wan dey whine palmwine (who?)
They no know say I gallant (dem no fit oh)
Say I be Smada, omo, I be badder
VERSE (FATBOY E)
Yeah
Fatboy, I go fall out with my big suit (big suit)
Move like Jegede, pass me the Henne'-ne
Blow big smoke for the popo face, nothing wey hin fit do
You dey shout "paow", you wey never hold pistol
Anytime we fall in, dem go coordinate (coordinate)
Dem do anyhow, we go demonstrate (demonstrate)
Para dey body, ginger full body-ayy
Masquerade dey come, pack your things and gbess
PRE-CHORUS (OLAMIDE)
Osunmo no be loud, o ló far-far-far oh
Mo kofunwon pa-pa-pa oh
'Cause these niggas really on a bounce and from underground, no Bang-Nam style
Olodo, dem wan jack my style
Brooklyn to Ottawa (Baddo), walahi
Omoge shake ibébé, Bereta dey jam (aghhh)
HOOK (OLAMIDE)
Orobo gbese now, wants to see pelebe (pelebe, pelebe, pelebe oh)
Aresẹjabata move like Jegede oh (Jegede oh, Jegede-Jegede)
Ginger for body, I no dey repete oh (repete, repete, repete oh)
Aresẹjabata move like Jegede oh (Jegede oh, Jegede-Jegede)

About “JEGEDE” by Anti World Gangstars

Read the complete lyrics to "JEGEDE" by Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, FATBOY E, Olamide from the album "NOTHING CHANGED" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afro Hip-Hop, Rap, Afrobeats.

"JEGEDE" is performed by Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, FATBOY E, Olamide. from the album "NOTHING CHANGED" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "JEGEDE", explore more songs by Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, FATBOY E, Olamide using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Anti World Gangstars · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"JEGEDE" is credited to Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, FATBOY E, Olamide. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"JEGEDE" appears on "NOTHING CHANGED" in 2024.

Visit the Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, FATBOY E, Olamide artist page at /artist/anti-world-gangstars for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.