Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Ode To Peace Hyde #OdeToPeaceHyde Lyrics by Barima Pages

2020

[Intro]
Ah huuugghhh
Oh yeah
Oh yeah
Ah huuugghhh
Oh yeah
Oh yeah
Ah huuugghhh
Oh yeah
Oh yeah
Ah huuugghhh
[Verse 1]
Anadwo bi me buei me Twitter menua gyei
(my eye get!)
Then I see say some fine girl dey walk for TL top
I start dey stalk am
I just dey follow am
Everywhere she go pass
I just dey follow am
As3 Peace Hyde
Front side
Back side
Ein Avi just dey pap
So I tweet am say wassup
There norr niggas start dey LOL
Wey I see say I for chock
Be like say I go p3 trouble
This girl di3 she go like block
I don’t mean no Yvonne Nelson
I’m just talking Kim Kardashian
Just a mention
Now commotion
Niggas just want dey my top
That kind life niggas for shun
E dey bore but you wozop
You want move to some meat briefly p3 then boys just dey
Cock block
I no mention any name but why you p3 you want chop
All the girls wey dem dey twitter
I beg you for lef we some
Anyway, back to business see the girl no follow back
So I go pop ein timeline wey I see say she dey sub
Afei na may3 hot
My mentions just dey blow
Chaow people just start dey troll
Dem dey laf me
(Oh yawa!)
Like 60 fucking retweets under like 20 minutes
Eyi aa na oy3 won d3
But me I just jiee my eye
Next thing wey I go see charley the shawty tweet me Hi
Na I figa say I high so I go wash my face come
As I come back she follow me back
E be like say e don!
This gbeke di3 I go bed better
My Dm just go jom
I hit her up
‘’Hey boo’’
She replied
‘’Hey there’’
I’m like you looking fine as hell
Then she rep me LOL
1st curve
I no bore
I biz am say
Wey school she dey
Legon girl
Yh that’s wassup
I see say ein mind deyyyyy
(Ein mind dey?)
Ein mind dey huh?
Oh yeah ein mind dey
I sheda wey I no biz am again
Like one day
Wey the next day
I chock kraa
I see say
She come rep "Hey"
Wey I rep "Baeee!"
[Hook]
Anadwo bi me buei me Twitter menua gyei
Then I see say some fine girl dey walk for TL top
I start dey stalk am
I just dey follow am
Everywhere she go pass
I just dey follow am
As3 Peace Hyde
Front side
Back side
Ein Avi just dey pap
So I tweet am say wassup
Ayyyye
So I tweet am say wassup
Ayyyye
So I tweet am say wassup
[Verse 2]
Ugh
Ridee di3 we just dey chat
She drop me ein number sharp
I dey hit am up on whatsapp
Ridee sef as I dey rap
Be like say she hear of me
Cos she talk me say she see
Barima Pages for TL top like
More than 100 times!
Afei, me swag na ba
I flow am say
"Oh yeah. that tin di3 e normal you be star diaaa so e dey"
She send me laughing smileys
I txt am back like "oh"
She rep say "you dey see your body" wey I say "oh no"
Fast forward like some monday bi I call am "hey wassup"
Wey she say "I just dey hostel
I make bored
I just dey sing"
I’m like "oh really baby?"
I also love to sing
She just laugh and said "I know"
Where u at?"
"Okponglo'
"Ok pass by Pentagon Block B. Room 306"
"Ok gimme" 20mins
I'll be there in a jiffy
I go stop taxi vibely
Me wey everyday troski
As we dey traffic innas sef I shout
"sss me re to hanky!"
‘’me re to hanky!’’

About “Ode To Peace Hyde #OdeToPeaceHyde” by Barima Pages

Read the complete lyrics to "Ode To Peace Hyde #OdeToPeaceHyde" by Barima Pages in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Ode To Peace Hyde #OdeToPeaceHyde" is performed by Barima Pages. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ode To Peace Hyde #OdeToPeaceHyde", explore more songs by Barima Pages using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Barima Pages · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ode To Peace Hyde #OdeToPeaceHyde" is credited to Barima Pages. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Ode To Peace Hyde #OdeToPeaceHyde" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Barima Pages artist page at /artist/barima-pages for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.