Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Mind Of The Lasgidi Miscreant Lyrics by Bizzonthetrack

Memoir Of The Lasgidi Miscreant

2019

I met Usw
Bad boo
Jealous boo
But Toyo dey there
I think I hurt this girl
I no dey reply her texts oh
I swear I saw the tears
We no dey dey just friends
I swear I no fit care
Shole Mo tomi
Baby gbe Body
Need my mind baby
Shole Mo tomi
Baby gbe Body
Need my mind baby
But I'm faraway
Whats in my mind I dont really wanna say
I just dey my lane
I tell this girl
Sey me no play
The first one don even wan marry me
She don dey plan our family
Till eternity
Talo feh bati
Yeah She cute and sexy
But
But you a jealous b
I can't even write them tweets
Without me getting it
What is this?
Gbeeeeee body
I don't really like you
Gbe Body
TF small Money
Gbe Body
I cannot call you
Gbe Body
Oti ri mugu
But now I dey for you
I swear I dey for you
You know I dey for you gan ni
You know I dey for you
Oleum dey for you
You know I dey for you baby
I like to dey my dey
But her body na gbege
Oh baby no delay
O baby bamidele mio
If to say
If to say you been believe in the things wey I dey say
I for don take you round the world
For don give you many many more
Shebi you love me, shoma bami loh
Baby bami soro
Oh baby wale bamisoro
Live me that way that you want oh baby jalo koro
This thing very funny
Na Gbemi I think I go marry
Fine fresh she Carry
Man chargie
You no dey trust no fool
And if I talk e true
E no too sweet for you
Just Look at you
But now I dey for you
I swear I dey for you
You know I dey for you gan ni
You know I dey for you
Oleum dey for you
You know I dey for you baby

About “Mind Of The Lasgidi Miscreant” by Bizzonthetrack

Read the complete lyrics to "Mind Of The Lasgidi Miscreant" by Bizzonthetrack from the album "Memoir Of The Lasgidi Miscreant" in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rock.

"Mind Of The Lasgidi Miscreant" is performed by Bizzonthetrack. from the album "Memoir Of The Lasgidi Miscreant" in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Mind Of The Lasgidi Miscreant", explore more songs by Bizzonthetrack using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Bizzonthetrack · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Mind Of The Lasgidi Miscreant" is credited to Bizzonthetrack. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Mind Of The Lasgidi Miscreant" appears on "Memoir Of The Lasgidi Miscreant" in 2019.

Visit the Bizzonthetrack artist page at /artist/bizzonthetrack for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.