Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Dreams Lyrics by Boy Spyce

Boy Spyce

2022

Ohh ohhh ohhh ohhh
Yeah Yeah yeah yeah

[Verse 1]
You sabi book, you sabi book die
Me I dey sing and I sabi write rhymes
Different dreams and different lifes
Oh oh
And you sabi cook, you sabi cook die
Amala and Ewedu, I go miss am die
But you deserve a better life

[Chorus]
Uh uh uh uh uh uhh
Feel so incomplete, as you dey pack your bag to leave
And I dey look you through my window, window uh uh uh uh
But you have to chase your dreams
You got a plane to catch by Six
Pe mi lori phone if you don reach Greece
Le le ye uh uh uh

[Post-Chorus]
Anytime you miss mе make you call my line ah
If you give mе visa I go come walahi ah
Anytime you miss me make you call my line ah ah ah ah

[Verse 2]
Five years and a half don pass
You no call and you no flash back
I follow you but you no follow back (but you no follow back)
You finish school, you finish university
Me I dey sing I dey follow my destiny
And my team demma bringing the best in me
Oh oh oh
I dey shut down shows, you dey bag degrees
You don turn doctor, you cure the sick
While I dey sing song wey uplift the weak
Different lifes and different dreams (oh oh oh)

[Chorus]
And I feel so incomplete, as you dey pack your bag to leave
And I dey look you through my window, window uh uh uh uh
But you have to chase your dreams
You got a plane to catch by Six
Pe mi lori phone if you don reach Greece
Le le ye uh uh uh

[Post-Chorus]
Anytime you miss me make you call my line ah
If you give me visa I go come walahi ah
Anytime you miss me make you call my line ah ah ah ah

[Bridge]
Sho ma wale, wale, le kankan
Baby
Sho ma wale, wale, le kankan
Oh Wale oh oh oh
Wale Wale le kankan
Baby
Sho ma wale, wale, le kankan
Le kankan

[Outro]
Feel so incomplete, as you dey pack your bag to leave
And I dey look you through my window, window uh uh uh uh
But you have to chase your dreams
You got a plane to catch by Six
Pe mi lori phone if you don reach Greece
Credits

About “Dreams” by Boy Spyce

Read the complete lyrics to "Dreams" by Boy Spyce from the album "Boy Spyce" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Dreams" is performed by Boy Spyce. from the album "Boy Spyce" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Dreams", explore more songs by Boy Spyce using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Boy Spyce · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Dreams" is credited to Boy Spyce. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Dreams" appears on "Boy Spyce" in 2022.

Visit the Boy Spyce artist page at /artist/boy-spyce for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.