Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Folake Lyrics by Boy Spyce

202

[Intro]
Cinemato
Snap mi fine cinemato
Illuminate
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono

[Chorus]
Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
'Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara

[Verse]
Automatic
You're romantic
Aromatic
Acrobatic
Problematic
Come drive in my 4matic
Be like magic
Diplomatic
Cinematic
Golibe shey you know say
You and I will live as one
So make you no dey do as askor
She burst my opolo
I don dey soko

[Chorus]
Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
'Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara

[Bridge]
Iwọ nikan ni mo fẹ fẹ
Iwọ nikan ni mo fẹ fẹ
Mi o le ta ẹ bi tẹtẹ
Mi o le ta ẹ bi tẹtẹ

[Outro]
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono
Baby you go rogo
Illuminate
Snap mi fine cinemato
Credits

About “Folake” by Boy Spyce

Read the complete lyrics to "Folake" by Boy Spyce in 202. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Nigerian Pidgin, Nigeria.

"Folake" is performed by Boy Spyce. in 202 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Folake", explore more songs by Boy Spyce using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Boy Spyce · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Folake" is credited to Boy Spyce. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Folake" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Boy Spyce artist page at /artist/boy-spyce for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.