Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Abosede Lyrics by Boybreed

0

[Intro]
Oh yeah yeah yeah
Champion!

[Verse 1]
If them like make dem call me mumu, make dem call me nincompoop
Baby I no go commot oh
Baby 'cause of your jollof
Promise I no go kiss and tell
Girl your body dey do me well
Baby I no go commot oh
Stand gidigba for your dormot oh

[Hook]
Ehya Bosede she dey call me player oh
No betrayal
Gimme your heart girl I no go break am oh

[Chorus]
Uh Abosede
Give me your heart make I keep mama
Abosede give me your heart I go keep mama
Bosede baby I no be man wey go deceive
Abosede give me your heart make I keep mama

[Verse 2]
Wetin I gain if I use your love dey play
I say wetin I gain if I litter you mama ah
Uhhh baby me I no go fall your hand
This love no dey fade no dey expire
And I fit do anything for your love mama

[Hook]
Ehya Bosede she dey call me player oh
No betrayal
Gimme your heart girl I no go break am oh

[Chorus]
Uh Abosede
Give me your heart make I keep mama
Abosede give me your heart I go keep mama
Bosede baby my cherry my honey
Abosede give me your heart make I keep mama

If them like make dem call me mumu, if dem like make dem say I be fool
Baby I no go commot oh
Stand gidigba for your dormot oh

Ehya Bosede she dey call me player oh
No betrayal
Gimme your heart girl I no go break am oh

Ehya Bosede she dey call me player oh
No betrayal
Gimme your heart girl I no go break am oh
Credits

About “Abosede” by Boybreed

Read the complete lyrics to "Abosede" by Boybreed. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B.

"Abosede" is performed by Boybreed. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Abosede", explore more songs by Boybreed using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Boybreed · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Abosede" is credited to Boybreed. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Abosede" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Boybreed artist page at /artist/boybreed for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.