Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Confidential Lyrics by Boybreed, SFR

Phase One

2022

[Intro]
Oh yeah
Jowo oh Two Fifty-Five

[Chorus: Chibuzor Franklyn Amajuoyi & Nnamdi Kennedy Amajuoyi]
Do you remember girl the first time me set my eyes (On you?)
Oh, Bellina no other girl wey fit match my vibe (Like you)
Say when we get down, don’t let nobody know
Confidential e be me and you
Don’t tell nobody
Don’t let nobody know

[Verse 1: Chibuzor Franklyn Amajuoyi]
Long time wey me find a girl like you
Baby girl you're my energy
Call me baby I go dey for you
Give you everything wey you need
Anybody wey go put asunder ('Sunder)
Na God go fire them with thunder (Thunder)
I keep you for your food wey I dey hunger (Yeah)
Girl I can't wait any longer

[Pre-Chorus: Chibuzor Franklyn Amajuoyi]
Say omo, ma lo sey gra, gra (Gra, gra)
[?] go do, da da (Da da)
Say omo, ma lo sey gra, gra for me
[?] go do, da da, ayy
Say omo, ma lo sey gra, gra (Ayy)
[?] go do, da da (Yeah, yeah)
[?] (Jo)
[?] (Jo)
Oh omo, ma lo sey gra, gra, yeah, yeah

[Chorus: Chibuzor Franklyn Amajuoyi & Nnamdi Kennedy Amajuoyi]
Do you remember girl the first time me set my eyes (On you?)
Oh, Bellina no other girl wey fit match my vibe (Like you)
Say when we get down, don’t let nobody know
Confidential e be me and you
Don’t tell nobody
Don’t let nobody know

[Instrumental Break]

[Verse 2: Nnamdi Kennedy Amajuoyi]
Tonight I go dey for your body (Body)
Girl you know you be my chargie (My chargie)
And if you not around me darling
Wetin I go do? (Wetin I go do?)
Wetin I go do? (Wetin I go do?)
Can't get you out of my system (System)
I no fit to wait till the weekend (Weekend)
Na you wey go born all of my kids them, baby, yeah

[Chorus: Chibuzor Franklyn Amajuoyi & Nnamdi Kennedy Amajuoyi]
Do you remember girl the first time me set my eyes (On you?)
Oh, Bellina no other girl wey fit match my vibe (Like you)
Say when we get down, don’t let nobody know
Confidential e be me and you
Don’t tell nobody
Don’t let nobody know

[Outro: Nnamdi Kennedy Amajuoyi]
Oh Bellina
Girl you know I dey love you
Long time, long time
Girl you know I dey love you
Long time, long time

About “Confidential” by Boybreed

Read the complete lyrics to "Confidential" by Boybreed, SFR from the album "Phase One" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Afrobeat, Afrobeats.

"Confidential" is performed by Boybreed, SFR. from the album "Phase One" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Confidential", explore more songs by Boybreed, SFR using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Boybreed · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Confidential" is credited to Boybreed, SFR. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Confidential" appears on "Phase One" in 2022.

Visit the Boybreed, SFR artist page at /artist/boybreed for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.