Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Do as I Do Lyrics by Bracket (NGA)

Least Expected

0

[Intro]
Say ah ya ya
You fit do wetin I dey do, ah ya ya
Ooh yeah yeah, ooh yeah yeah
You fit do wetin I dey do oh, ah ya ya


[Chorus]
Can you say when I say, ah ya ya
You fit do wetin I dey do, ah ya ya
Can you love somebody, touch somebody just the way I do?
You fit do wetin I dey do, ah ya ya
Can you say when I say, ah ya ya
You fit do wetin I dey do, ah ya ya
Can you love somebody, touch somebody just the way I do?
You fit do wetin I dey do, ah ya ya


[Verse 1]
Yeah, I do that thing you wan do
And if you wan gyrate, omo
Make you know say na that thing I wan do
Anybody wey dey smile
Fit smile the way I smile
Can you love somebody, touch somebody, hold somebody tight?
Can you hear me say


[Hook]
You fit do all the things wey I dey do
Can you go close to your boo
If na money and juice (yeah)
I want you to love somebody too
Make me sing a hook and do that thing I do

[Chorus]
Can you say when I say, ah ya ya
You fit do wetin I dey do, ah ya ya
Can you love somebody, touch somebody just the way I do?
You fit do wetin I dey do, ah ya ya
Can you say when I say, ah ya ya
You fit do wetin I dey do, ah ya ya
Can you love somebody, touch somebody just the way I do?
You fit do wetin I dey do, ah ya ya


[Verse 2]
Yeah, I do that thing you dey do
And if you want to know, omo you go know say my back side e dey move
Anybody wey dey dance, fit dance the way I dance
Can you hold your wife, hold your guy and hold person for hand
Can you hear me say
I want you to do that thing I do
Just dey make me sing the hook
Someone feel good
And I want you to tell somebody, look
Na you dey make my heart dey move!
Just do that thing I do

[Chorus]
Can you say when I say, ah ya ya
You fit do wetin I dey do, ah ya ya
Can you love somebody, touch somebody just the way I do?
You fit do wetin I dey do, ah ya ya
Can you say when I say, ah ya ya
You fit do wetin I dey do, ah ya ya
Can you love somebody, touch somebody just the way I do?
You fit do wetin I dey do, ah ya ya

[Verse 3]
For this world, no more war
If you dey cry, please cry no more
Everything go better for sure
If you dey do those things we do
We dey happy everyday (everyday)
And for club we dey pop Champagne
We dey go from house to house, they say Bracket we don come again

[Hook]
You fit do all the things wey I dey do
Can you go close to your boo
If na money and juice (yeah)
I want you to love somebody too
Make me sing a hook and do that thing I do

[Chorus]
Can you say when I say, ah ya ya
You fit do wetin I dey do, ah ya ya
Can you love somebody, touch somebody just the way I do?
You fit do wetin I dey do, ah ya ya
Can you say when I say, ah ya ya
You fit do wetin I dey do, ah ya ya
Can you love somebody, touch somebody just the way I do?
You fit do wetin I dey do, ah ya ya


[Outro]
Ah ya ya, aha
Do that thing I do, hey hey
Love somebody, touch somebody ooh, yea yea, yea yea

About “Do as I Do” by Bracket (NGA)

Read the complete lyrics to "Do as I Do" by Bracket (NGA) from the album "Least Expected". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Do as I Do" is performed by Bracket (NGA). from the album "Least Expected" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Do as I Do", explore more songs by Bracket (NGA) using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Bracket (NGA) · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Do as I Do" is credited to Bracket (NGA). Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Do as I Do" appears on "Least Expected".

Visit the Bracket (NGA) artist page at /artist/bracket-nga for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.