Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Hate Lyrics by Corizo

Chronicles of Corizo

0

Corizo
They done know nothing
This one no be church but listen and be blessed
Okay!

In Street together nigga tell me why you come dey hate
The money come we ball together
Tell me why you come dey hate
You buy pateck I buy the car
Tell me why you hate
Tell me why you hate
Tell me, tell me why you hate

I buy Gucci you buy your Fendi
Tell me why you hate
I cook the food, why you come dey vex to wash the plate?
I buy the weed, you come dey cheat me, wetin' you gain
Tell me why you hate
Tell me, tell me why you hate

Them say na flow's I get
I know sabi dey punchline no be my fault na face I dey punch
I no fit punchline I came from a place
Kill your brother you fit bragg about am
Street peaceful now cultism matter OGBA done banned am

Bom-bom-bom-bom bomm! Like okada!
No matter how life treat you, you better work harder
When I was busy hustling
You niggas was busy hating
Now am living my dream
You all are busy masturbating

This one na real life
(Real life)
No be film trick
Friends are very fake, I swear
Like coka pink lips
Get rich or die trying
Go jail and die begging
Use your girlfriend and buy the Benz, than die trekking

Many may come but I shall conquer, I shall succeed
And I will prosper
Don't care if it's game or die
Mama raised me well promise never to let her cry (Oshue)
They don't know nothing
This one no be church but listen and be blessed

We are in the street together nigga tell me why you come dey hate
The money come, we ball together
Tell me why you hate
You buy pateck, I buy the car
Tell me why you hate
Tell me why you hate
Tell me, tell me why you hate

I buy Gucci you buy your Fendi
Tell me why you hate
I cook the food, why you come dey vex to wash the plate?
I bring the work
You still dey cheat me
Wetin you gain (their hating)
Tell me why you hate
Tell me, tell me why you hate

I have a dream that one day the boy go turn big man and dey ball (yes)
Travel round the world no time like who dey play football
Things maybe hard now
Omor the street is no friendly but this boy still dey surprise us
Today Gucci tomorrow Fendi
This beat e be like pussy
Corizo done come again
They say am raw (raw) producers want use me, smoke the beat
Am too broke I go buy success
I cannot afford defeat
This guy is now a brother it was adopted by the street

Na jah no be jazz
The money come you buy the jaa
Everybody Na aboki the hustle turn us to Aisha
Are ma electrical raper
Corizo punchline dy shock them
Gone are those days when girls were forming
Now them welt before we touch

Like bloom-blow oluwa blow me
I want everywhere to bost
Being rich is too expensive like Samsung scream
Omor e cost
Pink lips, fair skin like today bread
Corizo soft
I feel divine (guguru-maraji)
The boys the girls they want to touch
(Meanwhile)

In Street together nigga tell me why you come dey hate
The money come, we ball together
Tell me why you hate
You buy pateck, I buy the car
Tell me why you hate
Tell me why you hate
Tell me, tell me why you hate

I buy Gucci, you buy your Fendi
Tell me why you hate
I cook the food, why you come dey vex to wash the plate?
I bring the work, you still dey cheat me, wetin' you gain
Tell me why you hate
Tell me, tell me why you hate

My mummy say forget yahoo corizo face book
I reason am because Mark Zuckerberg done too tear my Facebook
Now my brother call me courage
Shy you dey mad abi
Your eighteen you one still dey sleep, your mama house abi
Now I start to bomb, put the bazuka to the hustle
Now we dey storm your club and we dey afford any bottle
Na update we dey find no be friendship
Na grace if everywhere stew for your side
No dey selfish your hustle is real

Only real-las can relate
If money dy nine fine girls go want make ona relate
Friends go be friends, see na must say them go hate
Smile for your front for, your back, your matter nine them dey d-beat
(Hey)
Credits

About “Hate” by Corizo

Read the complete lyrics to "Hate" by Corizo from the album "Chronicles of Corizo". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Hate" is performed by Corizo. from the album "Chronicles of Corizo" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Hate", explore more songs by Corizo using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Corizo · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Hate" is credited to Corizo. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Hate" appears on "Chronicles of Corizo".

Visit the Corizo artist page at /artist/corizo for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.