Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Ready or not Lyrics by Corizo

Chronicles of Corizo

0

This beat e be like charity Corizo you na helper
With my orphan on flows You go think sey I be nepa
On a reminisce mood I wan kill beat and ibile
But first I must slay shit up
Like and file I bring mathematics into music
My math set came from the street Graph punchlines
Find y Then calculate for the beat
Too many obstacles like road safety
They're trynna stop me But I dey like GST for uniben them no fit block me
Like rugged jeans Baba I wan tear everywhere
Travel round, Feeling the vibe Tearing the girls, driving the Benz
Life na exam, challenges na em be test Stay away from friends Result come you go carry the first
Forget the cream I dey hide I'm the best, punchlines too much I consider myself a fighter
School na scam but the result is very vital Poof poof pass rule, Weed off carry the lighter, corizo don still get issue with beat Him wan murder, we dey kill beat accordingly, alphabetical order Small boy wey dey do things, corizo you bad gan
No be start am even for Shrek donkey marry dragon, I dey spit flows like imbe, e dey cause disaster
Lyrics dey hot beat charge producer inverter, left oral element I'm the hip hop avatar, fuck three sisters in a week Sophia, gift and Agatha
Group talking this beat like APC Corizo come with change No tip mil can sign me Keep your chicken change
Came from the bottom like mess
Try make it to the top Things change
Now na jokers baralel we dey pop,.
I came from the above I'm the hip hop Messiah Bring the beat make I redeem am With lyrics and fire
Rap turn me to imbe now I dey spit bars
Money sweet sha we tell cartel we no dey slippers
Corizo know the guy's name, Men dey form Odysseus, na we dey storm beat Murder am, tear am to pieces
Tuface plantain boys once thought they were Witches, if rap na pussy mehn I've fucked alot of bitches
Laugh rappers wey wan beef me cuz them dey learn
When oromi boys dey send money egboma boys dey learn
Corizo take it easy let bygones be bygones, she wan dey spit fire bars
She be dragon, it's not my fault jare I'm only doing hardcore, all ekpoma girls, muzicoka don pack all
To be like Pablo, Dangote still has to practice, but the Pablo enugbo he's an upcoming artist
Corizo is the name, still on the quest to the fame, Drop flows like bomb, Afghanistan una go wey
I'm a wolf without a pack, but I still dey commit
My flows are very nasty, make them to vomit, drop my shit back to back now I'm feeling like Drake
I never plug in, she don dey feel the dick
Haters trynna bring me down but still them no fit ...,... I go from C to the O to the R to the I to the Z to the O When I dey burst people dey die
My flows are very nasty, e dey smell like methane, When I start to burst you go see all the boys them dey maintain
Credits

About “Ready or not” by Corizo

Read the complete lyrics to "Ready or not" by Corizo from the album "Chronicles of Corizo". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Ready or not" is performed by Corizo. from the album "Chronicles of Corizo" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ready or not", explore more songs by Corizo using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Corizo · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ready or not" is credited to Corizo. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Ready or not" appears on "Chronicles of Corizo".

Visit the Corizo artist page at /artist/corizo for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.