Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Omo MAPOLY Lyrics by Czah The Dream

2022

[Pre-Chorus: Czah The Dream]
Ojere
Surulere
Ain’t no time to dey seke
Awon omo MAPOLY won sere
Leke leke
Me and my guys loke loke
Body like that that that
Make a young nigga wan meh meh mezebu
Ibadi like chekere
Make I give you my check check check
Fine girl wanna come collect
I dey pop with my goons for pansheke (on God)
Obada no be pansheke(we sabi)
Piano no be chekere(Omo)
Omogbon to ti penkelemesi
I just wanna make money I don’t wanna make a mess(On God)
[Post-Chorus: Czah The Dream]
Bus shed hundred
I don’t wanna die here
Fine girl she want head uhn
I give it to her from the back uhn
One thousand percent
Mass comm I dey rep
Bad boy no fidget
You no buy textbook you fit later regret ayy
[Verse One: Vicious El Chapo]
Poly no be crime but ojere bad die
No time to be holy you gats be a bad guy
If you na client you bomb omo oro wreck am die
Because if you no wise bobo sapa dey your side
Shey na comp boy you dey follow talk trash
Abi for pansheke you dey follow thug shout
Nigga wise up quick bob sharp sharp
And make you no lose guard make money ASAP
Fine girls for MAPOLY choke die
But oppression for MAPOLY wahala for broke guys
Red black yellow for the street hundred
Wahala for freshers wey dey stay for bus shed
Hundred
[Hook: Czah The Dream]
Ojere
Surulere
Ain’t no time to dey seke
Awon omo MAPOLY won sere
Leke leke
Me and my guys loke loke
Body like that that that
Make a young nigga wan meh meh mezebu
Ibadi like chekere
Make I give you my check check check
Fine girl wanna come collect
I dey pop with my goons for pansheke (on God)
Obada no be pansheke(we sabi)
Piano no be chekere(Omo)
Omogbon to ti penkelemesi
I just wanna make money I don’t wanna make a mess(On God)
[Outro: Czah The Dream]
Bus shed hundred
I don’t wanna die here
Fine girl she want head uhn
I give it to her from the back uhn
One thousand percent
Mass comm I dey rep ahh
Bad boy no fidget
You no buy textbook you fit later regret ayy

About “Omo MAPOLY” by Czah The Dream

Read the complete lyrics to "Omo MAPOLY" by Czah The Dream in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Omo MAPOLY" is performed by Czah The Dream. in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Omo MAPOLY", explore more songs by Czah The Dream using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Czah The Dream · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Omo MAPOLY" is credited to Czah The Dream. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Omo MAPOLY" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Czah The Dream artist page at /artist/czah-the-dream for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.