Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Pressurize Lyrics by Czah The Dream

2023

Dream
Aje
On God
On God
I dey try to redeem myself
I no dey like to dey lie or deceive myself
Enemy cover my eye I no fit see myself
I’m probably better off alone ask Dhee WRLD sef
Mama talk say I sabi one day I go blow
Make money carry mama go obodo oyinbo
Cause if not for my ma I no go dey like this o
Many pain I dey feel but I no dey show
Enemies po’nile they tryna pressurize
I dey my dey they tryna neutralize
I no dey beef anybody causе of wetin him like
I fit to drag my kpoli make you drag your icе
I don start already omo I no fit stop
I don start already omo I can’t give up
If you never find money omo no find love
Na me know wetin my eye see on top that stuff
No success without struggle no let pressure rise
Day by day we dey pray to jah
So many things we don see poor eyes
Na the naija life we go dey alright
No success without struggle no let pressure rise
Day by day we dey pray to jah
So many things we don see poor eyes
Na the naija life we go dey alright
Many things I don see I no fit lie you bros
If dem call you OG you sef call them boss
Some dey pray for Ferrari some dey pray for bus
Some salary dem spend times two for club
Some dey dem no believe in themselves again
No umbrella but omo dem dey face the rain
Wetin we see for street mouth no fit say
Na by grace say the boy never go insane
When you no guide at all nobody look your face
So anything wey you get omo try dey manage
Na only me rain beat for my rainy days
It’s been a long ride down to go meet your babe
I dey I dey pray for myself I dey pray for the fam
Oh lord help the boy set the plan
Me I no get money but I get fans
One love to everybody wey hear my jam
No success without struggle no let pressure rise
Day by day we dey pray to jah
So many things we don see poor eyes
Na the naija life we go dey alright
No success without struggle no let pressure rise
Day by day we dey pray to jah
So many things we don see poor eyes
Na the naija life we go dey alright
I dey pray for myself I dey pray for the fam
Oh lord help the boy set the plan
Me I no get money but I get fans
One love to everybody wey hear my jam

About “Pressurize” by Czah The Dream

Read the complete lyrics to "Pressurize" by Czah The Dream in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Pressurize" is performed by Czah The Dream. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Pressurize", explore more songs by Czah The Dream using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Czah The Dream · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Pressurize" is credited to Czah The Dream. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Pressurize" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Czah The Dream artist page at /artist/czah-the-dream for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.