Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Joy Lyrics by Doniyk

2020

[Intro]
(It's Doniyk on the beat)
Yeah
Doniyk Onye Guy
[Bridge]
If I pull up in a benz na the Joy shaa
If they know me as the best na the Joy shaa
Chukwu gozie nụ my men na the Joy shaa
(Yeah) Na the Joy shaa
(It's Doniyk on the mix) Na the Joy shaa
[Verse 1]
I don show I don show nwanne watch-iya
Ntuo down ndi ilo mụ niine a dodge-iya
Baba God I dey pray biko bless-iya
Akara aka the boy and my guys ka ha flex-iya *Skrr*
We go dey ball like no tomorrow
Oluwa for my life, biko nwepu sorrow (Cha)
Hustle no get bus stop, anyị na achụ ya non-stop
Ọkwa Ịma na ọ bụ onye ji igu ka ewu go follow (Real talk)
Baba God biko gosi m dị way
If no be Chukwu, tell me wetin I for be today (Oluwa)
Ị melu ihe niinе ọdị mfe
Mee ndụ m onyie ife
Kụpụ maka mbunyе gị uche now isi gị epee mpe (Nwanne pasa)
Things are hard so I Hustle harder
Ijide raba all the fine fine girls a na-ada (Opor)
See, like a carpenter i want to hammer
Anyị ga na akụ from now till forever
That's why I dey say
[Chorus]
Baba God we dey pray make we get Joy
Shower us with your grace make we get Joy
Anything for the boys make we get Joy
Biko bless boys wey dey hustle make we get Joy
Baba God we dey pray make we get Joy
Baba do giveaway make we get Joy
Our hustle go dey pay make we get Joy
Biko bless boys wey dey hustle make we get Joy (Opor)
Baba God we dey pray make we get Joy
Shower us with your grace make we get Joy
Anything for the boys make we get Joy
Biko bless boys wey dey hustle make we get Joy (Opor)
Baba God we dey pray make we get Joy
Baba do giveaway make we get Joy (eeyye)
Anything for the boys make we get Joy
Biko bless boys wey dey hustle make we get Joy
[Verse 2]
Na the joy I dey find o
Like a gold medal you can't take away my shine o (At all)
Even the devil know say na my time o
Your not in my level wetin come dey give you mind o (I wonder o)
They want to kick me out mua e set-ie bucket
Adigo m charged up, Oluwa bụ my socket
These people wanna test me
Shey you dey whine me
Don't even try me
No one can do it like me (Opor)
Day by day year by year anyị na achụkwanụ the dough
If It ain't about the paper, "later na I've got to go"
We go dey ball on a daily basis
E no go bad if I pull up in a new Mercedes huh*Skrr Skrr*
So I dey beg baba, make i no beg baba
Oluwa biko make you butter my bread baba
No matter what they do can't stop me
The boy dị hot they can't off me
That's why
[Chorus]
Baba God we dey pray make we get Joy
Shower us with your grace make we get Joy
Anything for the boys make we get Joy
Biko bless boys wey dey hustle make we get Joy
Baba God we dey pray make we get Joy
Baba do giveaway make we get Joy
Our hustle go dey pay make we get Joy
Biko bless boys wey dey hustle make we get Joy (Opor)
Baba God we dey pray make we get Joy
Shower us with your grace make we get Joy
Anything for the boys make we get Joy
Biko bless boys wey dey hustle make we get Joy (Opor)
Baba God we dey pray make we get Joy
Baba do giveaway make we get Joy (eeyye)
Anything for the boys make we get Joy
Biko bless boys wey dey hustle make we get Joy
[Bridge]
If I pull up in a benz na the Joy shaa
If they know me as the best na the Joy shaa
Chukwu gozie nụ my men na the Joy shaa
Na the Joy shaa
Na the Joy shaa
If I pull up in a benz na the Joy shaa
If they know me as the best na the Joy shaa
Chukwu gozie nụ my men na the Joy shaa
Na the Joy be that
Na the Joy shaa
[Outro]
Omo na Joy wey I dey find like this o
So ihe m chọ na ndụ m now bụ Joy
(Dey no dey beg person make e hustle, na why God create poverty)
(It's Doniyk on the beat)
Credits

About “Joy” by Doniyk

Read the complete lyrics to "Joy" by Doniyk in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Dancehall, Afrobeat.

"Joy" is performed by Doniyk. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Joy", explore more songs by Doniyk using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Doniyk · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Joy" is credited to Doniyk. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Joy" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Doniyk artist page at /artist/doniyk for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.