Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Monaco Lyrics by Dremo

0

Niphkeys

Won wa mi ni Monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela anikulapo
Won wa mi ni Monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela anikulapo

Of course I’m on my grind
Of course I’m on my grind
Na me dem dey find
But Na money I dey find
Everyone asking me how do I get it popping?
I put in the work in the secret is simple
Man nobody blew over night
I gotta stay hungry I feel like a foodie
Cos boy I got bread on my mind
When I dey record i off all the light
I no dey my bed during the night
Cos owo laye mo so early mo mo
Omo I dey on my grind
Me I stay woke can't crash
I stand before paper, na the money wey I dey after
I begin cash out , halogen kind shine
No dey compare me with a lantern
Omo normal life style I give your girl dubber-man style
But her Uber don dey outside she dey come your side
Make you no kiss am sha , only if you wanna taste my child

Won wa mi ni Monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela anikulapo
Won wa mi ni Monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela anikulapo

Of course I’m on my grind
(Yeah yeah yeah yeah yeah)
Ofcause I’m on my grind
(Yeah yeah yeah yeah yeah)
Na me dem dey find
Yeah yeah yeah yeah yeah
But Na money I dey find
Yeah yeah yeah yeah yeah
Everyone asking me how do I get it popping?

Kuro n be, leave there
Me I dey, give them
Fi le be, tule
Me I still bin dey wonder how you dey see them
Cos me I no dey see them
Me I no dey feel them
Na ogun go kill them
Me I still dey hustle for my unborn children
Me I still dey
Me I still dey
Yes I’m the shit life no fit give me digbe

I put the work in I got dedication
All my little winnings call for celebration
Money slow to enter money quick to go
If money show I’m saving 20%
Of every single naira that I earn
Roll a blunt , light up , chandelier
Tables turn , bridges burn ,I’m aware
No regrets in my life I just live and learn

Won wa mi ni Monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela anikulapo
Won wa mi ni Monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela anikulapo

Of course I’m on my grind
(Yeah yeah yeah yeah yeah)
Of course I’m on my grind
(Yeah yeah yeah yeah yeah)
Na me dem dey find
Yeah yeah yeah yeah yeah
But Na money I dey find
Yeah yeah yeah yeah yeah
Credits

About “Monaco” by Dremo

Read the complete lyrics to "Monaco" by Dremo. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Monaco" is performed by Dremo. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Monaco", explore more songs by Dremo using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Dremo · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Monaco" is credited to Dremo. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Monaco" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Dremo artist page at /artist/dremo for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.