Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Ojere Lyrics by Dremo

2016

[Prerude]

Zoo level
Oluwa Babanla (Yak)
Oluwa
Oluwa Babanla (Codename)
Oluwa Babannla Turn Up


[Verse 1]
I just dey start
Una just start to dey get enemies, Ojere
Wait now, why una dey vex?
Make I land first, before you bury me, Ojere
Gat girls online, gat girls in-line
T’on fe r’imi, Ojere!
All of them fine, but am f*cking with the finest
Won jeri mi, Ojere!
Won kere si mi, mhen
Presence mi kon d’awon l’amu, Ojere
But, my guy, Walahi, me I no send them
I no get airtime, Ojere!
I no get time, Oje’ but the rolley dey my left hand; Ojere
No be say pe pride Oje’
But you’ rolling with the best gang, Ojere
These girls dey fumble
Them dey form hard-to-get, Ojere
If she want dey long you, bros
Abegi, use your hand, Ojere
About last night; I really blame it on the Grey-goose Ojere
I think say she be Coke bottle
But woke up to see bottle of Farouz, Ojere
Oh my God! Awon fans mi, E se o Ojere
I never let the team leave me behind
E le bere l’owo Seun, Ojere
Am living life for where i dey
So I am straight out on here, Ojere
Real recognize real, but, you’ fake
Get out of here, Ojere!

[Chorus]
You can ask about me
Nigba ti mo broke, dem dey always doubt me
Omo mo ti l’owo, zero smello ’round me
Apg and Dmw na dem dey find me
[Hook]
Ose; Ose; E seun, Ojere!
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere

[Verse 2]
Zero Arizona; we dey smoke on Alariwo
Ah s’are lo Dubai Emi, Banco, ati Obo
3k Dolls dey for pocket
And you know that we spending the Dough
Gave her all that D, now she’ calling me Daddy o
Yo yo yo yo! steady be getting the the Dou-Dou
Look at me from head to toe-though
Nigga you already know-know I am Frosh!
Yea! I dey rock only designer clothes
And dem dey pay me for every show
And if you dey owe me mhen am at at your door(Repeat)
[Chorus]
You can ask about me
Nigba ti mo broke, dem dey always doubt me
Omo mo ti l’owo, zero smello ’round me
Apg and Dmw na dem dey find me
[Hook]
Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere

[Verse 3]
You gat to keep up with the simplest
And you fit to misplace something
Taking too many boo shii from these nighar
Switching on me started snitching on me
Cut them off, quickly from my circle, as the ring-leader
No new friends and fock all the old ones
Who mess with Oluwa by the time when I dey growing up
Time now, I be king I dey rap I dey sing
I step onto the ring, now they’ all trying to show me love
I no dey fock with you I no dey fock with you!
And just because we dey for the same class
For Secondary School..
E no mean say you be my G
E no mean say I owe you shii
E no mean say you fit come chill for my crib
Without informing me NO, no, no, no, no
No, no, no, NO! I no like am!
It’s funny, how the ones that famz now are the ones
Wey dey cover books for exam
But, it’s okay it’s Okay!
E m’owe but mo mo way, lati j’awo, fun emi
Family, ati friends mi too much money!
Yeah!
[Outro]
Ojere!
DMW Ojere!
The Ape in the building Ojere!
Adey, on the beat; Ojere!
Credits

About “Ojere” by Dremo

Read the complete lyrics to "Ojere" by Dremo in 2016. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Ojere" is performed by Dremo. in 2016 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ojere", explore more songs by Dremo using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Dremo · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ojere" is credited to Dremo. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Ojere" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Dremo artist page at /artist/dremo for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.