Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Ileke Lyrics by Durella

Reconfigurated

0

She’s in her good time the way she
Dey whyne o she’s in her part time
The way she dey whyne o she’s in
Her hammer time the way she dey
Whyne o hammer time the way she
Dey whyne o hammer time the way
She dey whyne o
She’s in her good time the way she
Dey whyne o she’s in her part time
The way she dey whyne o she’s in
Her hammer time the way she dey
Whyne o hammer time the way she
Dey whyne o hammer time the way
She dey whyne o
Oya shake e ileke need to shake e
Oya shake e ileke need to shake e
Oya shake e ileke need to shake e
Moni ko shake e ileke need to shake e
Shey o ma shake e ma shake e
Shey oti shake e ma shake e
Moni shey o ma hake e ma shake e
Shey oti shake ema shake e
See the way she dances in the club
You go fear fear the way she twist
Her waist you go fear fear the way
She make her yarnsh shake you go
Fear fear the way she move her base
Line you go fear fear the way she move
Her body to the rhythm of the gbedu
Omo you go fear fear see she just dey
Roll her body like sey her body na rubber
The baby just dey rock am I say baby no
Dey tire she need man like me wey go
Come rock am body matter I don dey
Kolo mental I wish I can take her to my
Room make she come twist and roll
For me because the way she dey
Demonstrate making me going insane
Oya shake e ileke need to shake e
Oya shake e ileke need to shake e
Oya shake e ileke need to shake e
Moni ko shake e ileke need to shake e
Shey o ma shake e ma shake e
Shey oti shake e ma shake e
Moni shey o ma hake e ma shake e
Shey oti shake ema shake e
Rapping
Oya shake e ileke need to shake e
Oya shake e ileke need to shake e
Oya shake e ileke need to shake e
Moni ko shake e ileke need to shake e
Shey o ma shake e ma shake e
Shey oti shake e ma shake e
Moni shey o ma hake e ma shake e
Shey oti shake ema shake e
Anything for me don’t leave me like
This am in mess omo don’t let me
Switch it am impress by the way that
You whyne by the way that you move
By the way that you shake it omo I feel
I like the way you turn turn *** straight
Out from the zanga straight out from the
Loonga my name be durella let me tell
You see me make I hear you halla me
Say king king king of the zanga ki ki ki
King of the zanga so let me see you shake it
Oya shake e ileke need to shake e
Oya shake e ileke need to shake e
Oya shake e ileke need to shake e
Moni ko shake e ileke need to shake e
Shey o ma shake e ma shake e
Shey oti shake e ma shake e
Moni shey o ma hake e ma shake e
Shey oti shake ema shake e
Lets go ma shake e ma shake e ma shake e
Ye ma shake e ye ma shake e ye ye
Credits

About “Ileke” by Durella

Read the complete lyrics to "Ileke" by Durella from the album "Reconfigurated". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Ileke" is performed by Durella. from the album "Reconfigurated" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ileke", explore more songs by Durella using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Durella · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ileke" is credited to Durella. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Ileke" appears on "Reconfigurated".

Visit the Durella artist page at /artist/durella for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.