Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Bosi Gbangba Lyrics by ​eLDee the Don

Big Boy

2008

Trybe records
El d e e e
Imo take y'all to the roots on this one
Naija, where you dey
Where you dey
Come on
Oh girl as I see you dey waka
Everybody dey look your baka
Dem dey wonder how dem fit to touch your heavy something
Last time when you take my number
You talk say you go holla
But you put me on a long thing
Today na today
You no go escape
I go put you for corner
I'm ready for you
Today na today
You no go escape
Mo ti ready la ti taa tan
But before then
Bosi gbangba ka jo (3x)
Ta ba she tan o
Bosi koro ka fo (3x)
O fi e sinu Honda
She omodе ni e I wonder
Sho fe wa hummеr
Fo lo yankee fun summer
Eh,.on te brake
Instead ko wa, wa je cake
Mma toju e lo ti ti lai lai lai lai o
Today na today
You no go escape
I go put you for corner
I'm ready for you
Today na today
You no go escape
Mo ti ready la ti taa tan
But before then
Bosi gbangba ka jo (3x)
Ta ba she tan o
Bosi koro ka fo (3x)
If na your wife make you hold am hold am
If na your girlfriend hold am hold am
If na somebody own o, touch am softly softly
If na your wife make you hold am hold am
If na your girlfriend hold am hold am
If you see somebody with another man own
Tell am say
Fi iyawo oni iyawo sile (8x)
Today na today
You no go escape
I go put you for corner
I'm ready for you
Today na today
You no go escape
Mo ti ready la ti taa tan
But before then
Bosi gbangba ka jo (3x)
Ta ba she tan o
Bosi koro ka fo (3x)
Today na today
You no go escape
I go put you for corner
I'm ready for you
Today na today
You no go escape
Mo ti ready la ti taa tan
But before then
Bosi gbangba ka jo (3x)
Ta ba she tan o
Bosi koro ka fo (3x)
Oladele... TKO... el dee e e e e e e
To all y'all who thought I was done
I'm just getting started

About “Bosi Gbangba” by ​eLDee the Don

Read the complete lyrics to "Bosi Gbangba" by ​eLDee the Don from the album "Big Boy " in 2008. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Bosi Gbangba" is performed by ​eLDee the Don. from the album "Big Boy " in 2008 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Bosi Gbangba", explore more songs by ​eLDee the Don using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for ​eLDee the Don · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Bosi Gbangba" is credited to ​eLDee the Don. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Bosi Gbangba" appears on "Big Boy " in 2008.

Visit the ​eLDee the Don artist page at /artist/eldee-the-don for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.