Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Category Lyrics by ​eLDee the Don

Undeniable

2012

Am a big boy mi o humble oh
Stay in the place ma fumble oh
Wetin you dey yan to n munble oh
Ma fun n’ ifoti wa tumble oh
You no dey look face ni
I won know shey you dey craze ni
You, you, you don’t know your place ni
Abi u won chop disgrace niiii
Owo yapa O yapa for everybody
Ona yapa O yapa eh eh everybody can flex
Omo yapa won yapa for everybody
Aiye yapa O yapa O yapa
Me and you no dey for the same
Category category
Me and you no share the same life story
Life story
Because emi nj’aye, j’aye loo
Mo na’wo ,na’wo loo
Mo n shayo, shayo loo
Mo de le sh’omo, sh’omo loo
Emi ma n j’aye, j’aye loo
Mo na’wo, na’wo loo
Mo n shayo, shayo loo
Mo de le sh’omo, sh’omo loo
As you see me so
No be today i begin dey flow
Ee don tey wey i don dey singy so
From amature na him i turn to pro
I turn to pro i don dey hustle oh
Lagos to London to Mexico
I dey s’ise kiri and collect my dough
Dats why i fit to joloff dey go
Joloff dey go ooo
Owo yapa O yapa for everybody
Ona yapa O yapa eh eh everybody can flex
Omo yapa won yapa for everybody
Aiye yapa O yapa O yapa
Me and you no dey for the same
Category category
Me and you no share the same life story
Life story
Because emi nj’aye, j’aye loo
Mo na’wo ,na’wo loo
Mo n shayo, shayo loo
Mo de le sh’omo, sh’omo loo
Emi ma n j’aye, j’aye loo
Mo na’wo, na’wo loo
Mo n shayo, shayo loo
Mo de le sh’omo, sh’omo loo
Owo yapa O yapa for everybody
Ona yapa O yapa eh eh everybody can flex
Omo yapa won yapa for everybody
Aiye yapa O yapa O yapa
Me and you no dey for the same
Category category
Me and you no share the same life story
Life story
Because emi nj’aye, j’aye loo
Mo na’wo ,na’wo loo
Mo n shayo, shayo loo
Mo de le sh’omo, sh’omo loo
Emi ma n j’aye, j’aye loo
Mo na’wo, na’wo loo
Mo n shayo, shayo loo
Mo de le sh’omo, sh’omo loo
Eh eh eh eh eh (2x)
Me and you no dey for the same
Category category
Me and you no share the same life story
Life story
Because emi nj’aye, j’aye loo
Mo na’wo ,na’wo loo
Mo n shayo, shayo loo
Mo de le sh’omo, sh’omo loo
Emi ma n j’aye, j’aye loo
Mo na’wo, na’wo loo
Mo n shayo, shayo loo
Mo de le sh’omo, sh’omo loo

About “Category” by ​eLDee the Don

Read the complete lyrics to "Category" by ​eLDee the Don from the album "Undeniable" in 2012. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Category" is performed by ​eLDee the Don. from the album "Undeniable" in 2012 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Category", explore more songs by ​eLDee the Don using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for ​eLDee the Don · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Category" is credited to ​eLDee the Don. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Category" appears on "Undeniable" in 2012.

Visit the ​eLDee the Don artist page at /artist/eldee-the-don for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.