Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Pay Day Lyrics by Faveedee

0

Me self wan chop life oh
Make I dey live large
Na person be dangote oh
Wey dey live large

My 24/7 oh
No holiday
Na so me I dey work
No holiday
I've been waiting for the pay day yeah
I dey work all night and day

Owo mi lo ke oh
Lo ke oh
Lo ke
Mo fe lowo bi Adeleke oh
Adeleke Adeleke
Adeleke oh

My 24/7 oh
No holiday
Na so me I dey work
No holiday
I've been waiting for the pay day yeah
I dey work all night and day (and day)

We started from bottom but we here
(Yeah yeah)
YEAH!
So many bottles Hennessey everywhere (yeah yeah)
YEAH!
Na we dey shutdown eko
Anywhere you go
London Chicago
Anywhere you go yeah
(We dey give them left right sideways you know)
South south you know
East west you know yeah

Free e e e e
Bad energy away
Ise tiole gbagbe
Free e e e e
Bad energy away
Ise tiole gbagbe

Owo mi lo ke oh
Lo ke oh
Lo ke
Mo fe lowo bi adeleke oh
Adeleke Adeleke
Adeleke oh

My 24/7 oh
No holiday
Na so me I dey work
No holiday
I've been waiting for the pay day yeah
I dey work all night and day

Many many things you wanna do
Don't u know you gat to do it now
Forget wetin dey yarn
Don't you know you gat to live this live

Free e e e e
Bad energy away
Ise tiole gbagbe
Free e e e e
Bad energy away
Ise tiole gbagbe

My 24/7 oh
No holiday
Na so me I dey work
No holiday
I've been waiting for the pay day yeah
I dey work all night and day (and day)

Owo mi lo ke oh
Lo ke oh
Lo ke
Mo fe lowo bi adeleke oh
Adeleke Adeleke
Adeleke oh

My 24/7 oh
No holiday
Na so me I dey work
No holiday
I've been waiting for the pay day yeah
I dey work all night and day
Credits

About “Pay Day” by Faveedee

Read the complete lyrics to "Pay Day" by Faveedee. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Pay Day" is performed by Faveedee. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Pay Day", explore more songs by Faveedee using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Faveedee · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Pay Day" is credited to Faveedee. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Pay Day" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Faveedee artist page at /artist/faveedee for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.