Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Faze Alone Lyrics by Faze

Faze Alone

0

See lot of things happen in life that tends to bring you down (no aiii)
My brother mehn believe in your self and believe in God
Na lie people dey lie

Dem be two, later become three
They run things together, live in peace and harmony
Then suddenly, the three bin disagree
One go solo
The other two follow
Oh no no no
The world dey vex right now
Say the three, bin do their thing individually
But remember, some day, them go leave each other
Cuz truly none of them be brothers

And in case you don't know it
This na true story
Though there's a little misunderstanding going within us
If we break up na to wake up
See, I foresaw it
Cuz my mama once told me
My son, you are on your own
You have the upper hand
You go make am as Faze alone

See, if no be the three, only one say, I
No go fit to carry on
Na lie
Say I no go fit to keep am strong
Na lie o
Say, na lie them dey lie o
Say, if na only one no be three say
I No go fit to stand alone
Na lie
Say, I no go make am on my own
Na lie o
Iro ma ni won pa

It's a small world wey many things dey happen, -
Dey happen, dey happen, dey happen, dey happen
It's a small world wey many things dey happen, -
Dey happen, dey happen, dey happen, dey happen

It's a small world wey many things dey happen
A brother you trust today go fit betray you tomorrow, so
Be careful this life is full of sorrow
Watch the company you keep and the friends you follow, cuz
Ope nye mama dun e pun madu
Eni tomo eyan loun pa eyan
Nothing stays the same
And as you lay your bed, na so you go lie on top am

And in case you don't know it
This na true story
Though there's a little misunderstanding going within us
If we break up na to wake up
Cuz, I foresaw it
Cuz my mama once told me
My son, you are on your own
You have the upper hand
You go make am as Faze alone

See, if no be three, only one say, I
No go fit to carry on
Na lie
Say I no go fit to keep am strong
Na lie o
Say, na lie them dey lie o (tell them say)
Say, if na only one of the three
Say, I
No go fit to stand alone
Na lie
Say, I no go make am on my own
Na lie o
Iro ma ni won pa

Said I can't make it all alone
Oh no, na lie them dey lie o
Said, I can't do it all alone
Iro ma ni won pa
If you believe, you will achieve it
Na lie them dey lie o
Stand on your feet and say to them no no
No no no, No way

And in case you don't know it
This na true story
Though there's a little misunderstanding going within us
If we break up na to wake up
Cuz, I foresaw it
Cuz my mama once told me
My son, you are on your own
You have the upper hand
You go make am as Faze alone

Oh, oh, oh, oh, my brothers and sisters
You go make am alone
Believe in yourself
And I show you now
You are not alone
Oh no
I go do am all alone

See, if no be three, only one say, I
No go fit to carry on
Na lie
I no go fit to keep am strong
Na lie o
Say, na lie them dey lie o
Say, if na only one no be three
Say, I
No go fit to stand alone
Na lie
Say, I no go make am on my own
Na lie o
Iro ma ni won pa
See, if no be three, only one say, I
No go fit to carry on
Na lie
I no go fit to keep am strong
Na lie o
Say, na lie them dey lie o
Say, if na only one no be three
Say, I
No go fit to stand alone
Na lie
Say, I no go make am on my own
Na lie o
Iro ma ni won pa

Someday, someday, we shall meet again
We will still love each other
Someday, someday, we shall meet again o
We will begin as brothers
One day, one day, we shall step on stage again together
Oh Lord, hey Lord, oh oh oh
Hey hey ah hey
Credits

About “Faze Alone” by Faze

Read the complete lyrics to "Faze Alone" by Faze from the album "Faze Alone". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Faze Alone" is performed by Faze. from the album "Faze Alone" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Faze Alone", explore more songs by Faze using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Faze · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Faze Alone" is credited to Faze. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Faze Alone" appears on "Faze Alone".

Visit the Faze artist page at /artist/faze for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.