Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

I Don Come (Verse 1) Lyrics by Faze

Independent

0

Yh naso!
U remember me
Yh
I don come oh
I don come oh (I don come o)
I don come oh
I don come oh
I don come so make all of una listen
Brand new fresh paper wey go make you change
We study chill in only one person
Sit back relax and start to take a lesson
I come dey fear for the kind of competition
I hold it tight on my plate like 24/7
I blew up for only one reason
Faze go still dey come rain or dry season
People go dey ask me why I don dеy keep quiet
Some say I shy but na lie I dеy keep quiet
I dey wait for my time na why I dey keep quiet
The time is now this time around
I’m coming to you with a brand new sound
The time is now this time around
I’m coming to you with a brand new sound
Each time around I’m coming to you with a brand new sound
No be today, e don tey
All of una wey doubt me
I know follow una argue
No be today, e don tey
All of una wey dey talk like that to bring me down
No be today , e don tey
See has the almighty jah don turn my life around
No be today, e don tey
Credits

About “I Don Come (Verse 1)” by Faze

Read the complete lyrics to "I Don Come (Verse 1)" by Faze from the album "Independent". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"I Don Come (Verse 1)" is performed by Faze. from the album "Independent" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "I Don Come (Verse 1)", explore more songs by Faze using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Faze · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"I Don Come (Verse 1)" is credited to Faze. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"I Don Come (Verse 1)" appears on "Independent".

Visit the Faze artist page at /artist/faze for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.