Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Surulere Project Baby Lyrics by Fuego Santana

2023

Aribiribi para paro
This na the song
Wey I bring for the street ah
Aribiribi re
This na the song
Wey Dey make all the girls dance
Para paro
Surulere Project Baby ah
Going up
Surulere laye temi yh yh
Gently
You see as I Dey give them
Omo Back to back
Dem been say
My music no be their kinda vibe
Tryna put me down
So I quit on time
Now anytime I drop
Dem mah say it's nice
How do you cook up with likkle spice
Sounding like a melody they can't deny
Is he the goat or is he capping?
Play my record and see what I do
The girl dem likе my style I'm saucy
My music bang
No too much talking
I'm killing dem
We need morе coffins
If dem no like am
Dem fit go jump bridge
This na the song
Wey I bring for the street ah
Aribiribi re
This na the song
Wey Dey make all the girls dance
Para paro
Surulere Project Baby ah
Going up
Surulere laye temi yh yh
Gently
Na money dey ginger me
One day I know say I go win Grammy
I can't let nobody trigger me
Where you stop na there I just dey start
And if you getting jealous
You don't get no love
Ogbeni ko shi danu
My people gather for the boy
And we are the realest side
I'm the flag bearer
And I'm still on the throne
I ain't jumping off
Why?
Cos my Street credibility
Is more than nine ice
And I Dey bring sweet gbedu
Wey Dey mordenised
If you try you go see say I'm really that guy
This na the song
Wey I bring for the street ah
Aribiribi re
This na the song
Wey Dey make all the girls dance
Para paro
Surulere Project Baby ah
Going up
Surulere laye temi yh yh
Gently
This na the song
Wey I bring for the street ah
Aribiribi re
This na the song
Wey Dey make all the girls dance
Para paro
Surulere Project Baby ah
Going up
Surulere laye temi yh yh
Gently

About “Surulere Project Baby” by Fuego Santana

Read the complete lyrics to "Surulere Project Baby" by Fuego Santana in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Country.

"Surulere Project Baby" is performed by Fuego Santana. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Surulere Project Baby", explore more songs by Fuego Santana using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Fuego Santana · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Surulere Project Baby" is credited to Fuego Santana. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Surulere Project Baby" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Fuego Santana artist page at /artist/fuego-santana for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.