Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

GABADAYA Lyrics by Gapsiso

Gabadaya

2023

INTRO:
B.B.Rrrrrr OH!
CHORUS:
I must achieve all za money, ahh
I must achieve all za ladies, ahh
I must achieve za election, ahh
Dey must to call me, SHUGABA!
I don achieve all za money, ahh
I don achieve all za ladies, ahh
I don achieve za election, ahh
They don call me SHUUU
GABADAYA, GABADAYA, GABADAYA, GABADAYA, GABADAYA
I must achieve all za money, GABADAYA
Hmmmmmm
DAGABAYA, DAGABAYA, DAGABAYA, DAGABAYA
They must to call me, SHUGABA!
Hmmmmmmm
VERSE 1:
Make una use this one sha iska
For people wey say i no dey rap
Like Hunter wey never catch bushmeat
Dan iska shut your trap
E be like you no dey recognize your hierarchy
Make i no catch you by chance
Me i don dey advance
Since when you still dey write common entrance
Men wey know, dem go play you my tape
You, you know but you just dey fake
The way things don red
Even barracks don dey pay for vigilante
It's funny how you dey for gutter
Still get mind dey look down on me
Because you dey rap for Turanci
No mean say you sabi this HipHop thing pass me
CHORUS:
I must achieve all za money, ahh
I must achieve all za ladies, ahh
I must achieve za election, ahh
Dey must to call me, SHUGABA!
I don achieve all za money, ahh
I don achieve all za ladies, ahh
I don achieve za election, ahh
They don call me SHUUU
GABADAYA, GABADAYA, GABADAYA, GABADAYA, GABADAYA
I must achieve all za money, GABADAYA
Hmmmmmm
DAGABAYA, DAGABAYA, DAGABAYA, DAGABAYA
They must to call me, SHUGABA!
Hmmmmmmm
VERSE 2:
Na so GAPSISO
Show them say you be boss
Na so GAPSISO
Dem dey mad?, dem dey jonzeeee?
Na gyara zama na da kyau
Nobody dey for the throne "life"
See the way dem use me catch cruise
Because I wan collect loan
I give you idea, you talk say na chise
I do am on my own, you say i be sly
You wan make I run am for you, but you no dey remit
If you no dey with me, abg use the exit
Your boy is always loyal
But i don't need your approval
Babe i don't trust you
The feeling is mutual
CHORUS:
I must achieve all za money, ahh
I must achieve all za ladies, ahh
I must achieve za election, ahh
Dey must to call me, SHUGABA!
I don achieve all za money, ahh
I don achieve all za ladies, ahh
I don achieve za election, ahh
They don call me SHUUU
GABADAYA, GABADAYA, GABADAYA, GABADAYA, GABADAYA
I must achieve all za money, GABADAYA
Hmmmmmm
DAGABAYA, DAGABAYA, DAGABAYA, DAGABAYA
They must to call me, SHUGABA!
Hmmmmmmm
VERSE 3:
I finna get everything I ever wanted
Couple of baddies like riri, I want them
Niggas slept on me, I warned them
Eyes on the bag, money dance bitch I'm stunning
(Wait)
Ba Kun ce ba za mu iya ba
Ba cin ke walahi, you are not my type
Toh MUN nuna muku mun iya
Ki tashi da ga Nan Aisha
(Wait)
It's WSB and BBR ooh
I'm king Kai karamin yaro
Light work I know I'm raising the bar oh
You don't fuck with me, just stay far oh
If they hate then you is a star oh
They be dropping trash on a daily
Kar ku damu na za da barrow
Bitch!
Credits

About “GABADAYA” by Gapsiso

Read the complete lyrics to "GABADAYA" by Gapsiso from the album "Gabadaya" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"GABADAYA" is performed by Gapsiso. from the album "Gabadaya" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "GABADAYA", explore more songs by Gapsiso using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Gapsiso · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"GABADAYA" is credited to Gapsiso. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"GABADAYA" appears on "Gabadaya" in 2023.

Visit the Gapsiso artist page at /artist/gapsiso for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.