BBR OOO I JUST DEY OBSERVE!!! INTRO Some they take Shekpe Some they take Alomo Some they take Codiene Me I just want some reke VERSE 1 Aboki I no dey drink alcohol E no mean say me I dey dull I don't have to smoke weed to be cool I mean i already dropped out of school Uncompleted building nollywood setting And you dey feel yourself you must be kidding Oya spray mallam pef Cos you smell like smoke Na even benson you take sef your own na joke I dey only come mami for pepper soup I no dey high so why e dey pepper you Small coco wave you dey call yourself rasta Salasie won't be proud of you Jah rasta fried rice Fried rice over jollof rice You know I am not that nice Oya spread the word make people gather Let the world know bana shan taba PRE - HOOK Some they take Shekpe Some they take Alomo Some they take Codiene Anything wey dey work for you Aboki Some they take Shekpe Some they take Alomo Some they take Codiene Me I just want some reke HOOK Somebody pass me reke, somebody pass me reke Somebody pass me reke, somebody pass me reke Somebody buy me reke, somebody give me reke Aboki give me reke, Me I just want some reke Somebody pass me reke, somebody pass me reke Somebody pass me reke, somebody pass me reke Somebody pass me kunu, somebody pass me zobo Somebody pass me reke, me I just want some reke VERSE 2 My mates would bow to me Before I bow to peer pressure I rant about this in my time of liesure Before my close gees start getting seizures I want to enlighten people through any measure Reach out to the ignorant The matter we see is very important Many people don dismiss just to feel among Now na for mortuary wey dem belong Hold that thought for a second Don't tell me you just want to have fun I didn't even ask in the first place It's your life sha you choose to live at whatever pace E better make i no get liver to high Than make I come loose my kidney after I don get high You need codeine to rap and you call yourself a rapper I don't need codiene to rap so I am the best rapper PRE - HOOK Some they take Shekpe Some they take Alomo Some they take Codiene Anything wey dey work for you Aboki Some they take Shekpe Some they take Alomo Some they take Codiene Me I just want some reke HOOK Somebody pass me reke, somebody pass me reke Somebody pass me reke, somebody pass me reke Somebody buy me reke, somebody give me reke Aboki give me reke, Me I just want some reke Somebody pass me reke, somebody pass me reke Somebody pass me reke, somebody pass me reke Somebody pass me kunu, somebody pass me zobo Somebody pass me reke, me I just want some reke OUTRO Me I dey take zobo Me I dey take kunu Me I dey take reke Cos na wetin dey work for me my guy Aboki bana shan taba But your best rapper yena shan taba Aii bana shan codiene But your best rapper yena shan codiene Aii bana shan wewe But your best rapper yena shan wewe Aii bana shan shekpe But your best rapper yena shan shekpe Aii bana shan shama But your best rapper yena shan shama Aii bana shan scochies But your best rapper yena shan scochies Aii bana shan taba But your best rapper yena shan taba Is this your best rapper Why am I not the best rapper Sha Sha Sha
Read the complete lyrics to "Reke" by Gapsiso. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.
"Reke" is performed by Gapsiso. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL.
Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data.
If you enjoy "Reke", explore more songs by Gapsiso using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.
"Reke" is credited to Gapsiso. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.
Album information for "Reke" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.
Visit the Gapsiso artist page at /artist/gapsiso for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.